PLEASE Caption This - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › PLEASE Caption This (886 Views)
| PLEASE Caption This by hardeniji02(op): 8:41am On Mar 09, 2016 |
i am looking for the best caption for this picture,Bisis Akande ,Yemi Osinbajo and Jagaban
|
| Re: PLEASE Caption This by HungerBAD: 8:42am On Mar 09, 2016 |
Buhari say una dey go jail. |
| Re: PLEASE Caption This by Monalisa185(f): 9:09am On Mar 09, 2016 |
mesf dey find the caption ![]() |
| Re: PLEASE Caption This by nedu2000(m): 9:18am On Mar 09, 2016 |
Osinbajo: na so I deep hand enter president zuma pocket collect....... Bisi/jagaban : aaahhhh passstorrrr |
| Re: PLEASE Caption This by cocaineaddict(m): 11:30am On Mar 09, 2016 |
osibanjo: biafra has come to stay!! Jagaban: say whaaaaattt |
| Re: PLEASE Caption This by Kjking(m): 12:43pm On Mar 09, 2016 |
Osibanjo: make una prepare o, Oga bubu say una dey dey center prison next.. Bisi/jagaban: You say wetyn??!!! |
| Re: PLEASE Caption This by princdebola201(m): 12:59pm On Mar 09, 2016 |
Osinbajo- Baba I caught saraki smooching senator oluremi ur Wife in glass house abuja. ![]() ![]() Tinubu- What..!!!!!! Bisi akande- haaaaaaa..!!!!!!! |
Please Caption This Picture • PLEASE Caption This • PHOTO: Please Caption This Picture.... • 2 • 3 • 4
Hiliarious Names Of Churches... • Which Is More Foolish And Unwise To Do? • Do You Know Who Owns This MTN Card?

