2Angels1's Posts
Nairaland Forum › 2Angels1's Profile › 2Angels1's Posts
i dnt understand |
you wanna hear the dirtiest joke, ok this is it one day a guy was going then he fell into the mud, but he continued and fell into the gutter, but still he continued until he fell into a cow's dung that was in a waste bin. |
my peeps una don ask dis question too much, and i wan answer 2 angels na girl no be boy, gay or gay. iiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii beeeeeeeeeeeeeeeeeeeee girlllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllllll |
petre dani |
as i dey browse i come see where 1 guy post hi because he dey new so i come say make i post my own because i dey new so make una come one by one dey tell me hi oya start if una tell me hi una go get 1 |
ah ah i dey new here too now oya make una dey tell me welcome |
take the F word haters |
thanks |
bulalalalalalalalalalalaal did you mean to tell me that you actually expectud a joke ![]() you peeps are real funny bulalalalalalalal ![]() |
mykali i be female and i go offer you joy |
obi go find your squareroot ![]() |
mumu D1 you no see that na for december 26 wey i post am |
so you peeps fell for it bulalalala ![]() |
bulalalalala what did you peeps expect to hear, a joke ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you must be kidding |
mykali you won be my friend |
kunbee baby dont think i forgot you clemcy*hugs back* does anyone know if clemcy is a boy or a girl |
gidson how many times you want make i tell you to commot for here ![]() ![]() |
oooooo clemcy baby you flatter me so much and for that have this and as for you bonga fish bashy go and find your square root ![]() |
thanks girl me is fine |
thanks bashy but clemcy is better |
abi bashy you be bonga fish ![]() |
wetin come be your own bashy |
harry thanks jare better human being ![]() |
and beside this is meant to be in the joking section so transform it back |
gidson thanks for being my frech fish so i will cook you tomorrow night |
simeonval you are very silly because its just a joke and besides i have never seen kunbee before and i was just trying to say that she is now my friend because we were enemies before so pls if this is a joke it is so expensive so keep it to yourself because i dont want to fight with harrypotter NONSENSE!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
clemcy dont worry i am always round you no worry ![]() bash i be white angel o not black ![]() |
studio where you dey i don dey miss you since kunbee, harrypotter talk say make i greet you ![]() pharo thanks |
hello mr lover guy i opened this thread for me not you anyway feel free and send |
gidson you are a fresh mugu so you choose between fresh fish and fresh mugu ![]() |
@ gidson you no be fresh boy anything you be fresh fish ![]() |
bulalalalalalalalalalalalllolololol ![]() |
