2Angels1's Posts
Nairaland Forum › 2Angels1's Profile › 2Angels1's Posts
lmfao!!!lol!!lwkmd!! el u qot me crackin, this iz hilarious~!!! abeq bring more mke i roll on d floor dey laff my head off, |
hahahah, i wan laff teeth off, |
sowwie if its stale buh am nt a joker ish ![]() |
my fellow nairalanders, one thinq old women do baffles me, tor example they see dat ur already bk 4rm sch nd dey still ask 'my child are u back 4rm SCHOOL'!!! Y??!!, |
realli pityn da real owner ov la mobile |
weeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee ![]() |
bleepin stale |
who knws dis lalalala oooooo!!! fish hookz, dat cartoon z wacko sicko!!! i <3 it!! |
i love malaria ![]() |
ds z so RECYCLLLLEED!! ![]() |
ahah pity me naa!!!! wetin i do, i neva come ere since coz facebook don scatta we, tin remain 4 my brain |
baba puffpuff!!!! i wan laff my brain away ooo!!!! nywaez, my brodas nd sistas, story dey oooo~!!!!!!!! na 2day sha me n ma fwends wan qo shoprite, na so 1 ov ma fwnd come c ds fyn boy wey look like halfcast she wan impress am, she come collect my i-phone pretend sae she dey do call she cme dey say "um, seriously i dnt grab, jake nd i jez splited, i nid a boo nd i nid whu 2 call my own am lonely", my guy come approach am SHE COMe tell am xcuse me 4 a sec, immediatly my guy wan sae wassup, PHONE COME DEY RING!!!!!!!!! my quy com cucuma ja!!!! na so i laff till i wan burst, (u nided to c her face, o.m.g, i almost stumbled) |
lmao!!!!!!!!! BABA PUFFPUFF!!!LMAO |
jim iyke brought colonializm to niger ![]() |
f**k iz the joke!! !!, thiis zz so borin mehn!! ![]() |
loool, sillility ov da highest order, |
mschewwwwwwww, |
*pant* *phew*. i hav been searchin gabry nd i cant see any pants on fire pls were is it? |
WE REJOICE WITH OUR DEAR GOVERNOR; BABTUNDE FASHOLA AS HE CELEBRATE ANOTHER YEAR. MAY GOD RENEW HIS WISDOM AND MAKE HIS LIGHT SHINE UPON HIM FOR TOUCHING THE LIVES OF LAGOSIANS BOTH RICH AND POOR WITH HIS GOOD WORKS. WE WISH HIM MANY MORE HEALTHER AND HAPPIER YEARS AS HE CONTINUE THE GOOD WORK, HAPPY BIRTHDAY A WONDERFUL FRIEND OF ALL. |
my pals and gals i swear i love dat guy but i heard he isnt dead and there are many proofs if u doubt me, go to youtube.com.meeen i miss pac |
@ poster, ahah its not meant to be a question. we all know that the best crier is nkiru sylvanus and hilda dokubo. |
i dnt grab the joke ![]() |
hectorswag:seliously my blosther i justed think and says to me let me lote it and i do it.i is vely good isnt me? |
@ papine, u say make i try u huh?in fact u don finish today ur own don done u don enter ofe nsala BRING IT ON DUDE!!!!!!!!!!!!! |
papine:make i start with u. u be feekin gossipy bird-brain |
adosjun:lol txt ur pic and ur numberlolz |
ahah mys peoples what were all of that songin sings.u peoples are vely vely funny.i laffin my asses off since the mornin com and the sun shinin. pls sonbody or sontins shall stopped me |
yo mama mumu so tay u too u mumu. yo mama ugly so tay she go strip club dem com pay am to wear her cloth back yo mama ugly so tay she go sign up for ugly competition dem com tell am sorry oo np proffesionals needed |
yo mama ugly so tay frankenstein no gree marry am |
yo mama mumu so tay when she hear say it dey chilli outside she carry bowl |
bummer joke ![]() aha!!!! that reminds me,kunbee my dear how are u its been a long time since we yarned |
mugu |




!!, thiis zz so borin mehn!!