2pixx's Posts
Nairaland Forum › 2pixx's Profile › 2pixx's Posts
1 (of 1 pages)
View and commeNt
|
Comment 4 ds guy
|
I swear!!!! goal.com and samsung are behind ds weirdos...d are only pple carryin d news!!!!ask me y |
1.Demi lovato ft naya nivera-here comes the sun 2.Ed sheraan-give me love 3.Tinie tempah ft john martin-children of the sun 4.Inyanya-le kwa ukwu 5drake-hold on we are goin home Official top 5 songs |
Can I c a sample of the jacket |
Dumb ass! close dz thread asap |
D 2nd 1,,dts d ansa |
Big tym goat! |
Akpos :- Papa, See my result, Na me carry 3rd. Papa Akpos :- Hahahaha, Akpos Akpos! Na now I know say na me born you. Akpos :- Shey I tell you na. All those time I dey carry 35th..Na the teachers dey do ojoro, They know say I too brilliant. Papa Akpos :- I believe you my boy. Na now I fit buy that Bicycle wey you see for Papa Metus shop ! Akpos :- Papa na u biko. You get mouth pass BasketMouth. Papa Akpos :- but, Who be the two idiots wey pass u sef Akpos? Akpos :- Na one WIZARD wey be Isaac and one WITCH wey be Patience. Papa Akpos :- No mind them, You go show them next term. But who you come pass na? I no say dem plenty and you no fit mention all of them, I just wan know how many of una dey class. Akpos :- Na just the three of us I don mention so na... Isaac, Patience and Me. Na just the three of us PRINCIPAL put for Elementary Class 'F' !!! Na im Akpos papa just land for floor, gboossa, faint o!!! Uttrrtu |
Baptism of Akpos After dipping Akpos three times in water, Bro Peter said to him, "You are now a new creature, your name is no longer Akpos but Paul. From now onwards, You don't eat meat, our church eats only fish!!! On arriving home, Akpos that is now Paul was served jollof rice with enticing chunks of meat, he reflected for a moment, then dipped his meat in water three times and said, "from now on, your new name na fish, not meat"! |
pls switch ur phone off 4rm 12.30 to 4.30 am due 2 cosmic rays, failure to do that ur fone might metamorphosis to BB PORSCHE |
Send me ur shit |
oge4real: Ques:What are the differences between Michelle Obama and Patience Jonathan?mitchell not a ghost worker buh patience a ghost worker |
Akpos went 2 skul 4 d 1st time nd taught he was a kid |
1 (of 1 pages)
