Is This Dope? - Rap Battles - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Music/Radio › Rap Battles › Is This Dope? (808 Views)
1 Reply
| Is This Dope? by Khaoticpsalm(op): 10:13am On Apr 11, 2016 |
Pidgin freestyle: I am fuccked up like pesin wey dem rappe ontop roof... Dem say puci dey sweet but i only bang if it's free of charge,awoof... address the audience with skill,dressed to kill,u can say i get that jackie chan tuxido for my WAR drobe.U go die(dye) here(hair) like wole soyinka even if the vest u wear na bullet proof... Am a canibal but i no dey eat clowns,cos dem dey taste funny... This bish dey funny,she gets Hot and starts masturbating any time i dey brag about tins i no get or talk about money... Ya cnt dig my lines,Like a bird made with tungstan,this pigeon(pidgin) cant be easily broken,your father... Am done(Don) with the verse like corleone,the godfather... |
| Re: Is This Dope? by Nobody: 4:18pm On Apr 11, 2016 |
U try |
Dope Female Rappers • 2 • 3 • 4
Drop Ur Numerical Linez Here. • Baudex Vs P.techniq • Dopest Shite