The "Yaba Left" Thread - Jokes Etc (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › The "Yaba Left" Thread (4967 Views)
| Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 2:20am On Sep 28, 2009 |
see them |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 3:23am On Sep 28, 2009 |
wey dem |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 3:34am On Sep 28, 2009 |
Oops! |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:19am On Sep 28, 2009 |
why you dey try mock me now? shey na because i introduce you to that optimist? |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:19am On Sep 28, 2009 |
how is your eyes condition sha |
| Re: The "Yaba Left" Thread by Ben13(mod): 8:54am On Sep 28, 2009 |
you no sabi modify ni? abeg stop double posting. |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:56am On Sep 28, 2009 |
the thread complain? |
| Re: The "Yaba Left" Thread by Ben13(mod): 9:10am On Sep 28, 2009 |
The thread call you Yaba Left patient |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 9:14am On Sep 28, 2009 |
na now i believe say you be sick patient |
| Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 9:27am On Sep 28, 2009 |
hmm! ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by Ben13(mod): 9:29am On Sep 28, 2009 |
you don see say the guy get serious kolomental |
| Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 9:35am On Sep 28, 2009 |
hmm ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 9:39am On Sep 28, 2009 |
[quote author=Ben-10 link=topic=323784.msg4624305#msg4624305 date=1254126554]you don see say the guy get serious kolomental[/quote]you dey find person join body abi? |
| Re: The "Yaba Left" Thread by Abbeycity4(f): 9:43am On Sep 28, 2009 |
**passing by** |
| Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 9:50am On Sep 28, 2009 |
go come o ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by clemcykul(f): 10:19am On Sep 28, 2009 |
no way |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 10:23am On Sep 28, 2009 |
why? |
| Re: The "Yaba Left" Thread by clemcykul(f): 10:29am On Sep 28, 2009 |
i dunno |
| Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 10:38am On Sep 28, 2009 |
bright answer! ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 11:01am On Sep 28, 2009 |
![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 11:57am On Sep 28, 2009 |
smile na ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by Ben13(mod): 11:58am On Sep 28, 2009 |
na today? |
| Re: The "Yaba Left" Thread by v3(op): 5:09pm On Sep 28, 2009 |
i nofa post. . . yaba left-2 be's don dey yan opata!na wa o. . . |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 6:30am On Sep 29, 2009 |
not making sense |
| Re: The "Yaba Left" Thread by v3(op): 7:59am On Sep 29, 2009 |
sharap abeg ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 9:30am On Sep 29, 2009 |
gud for him, e nor get reskect atall |
| Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 9:39am On Sep 29, 2009 |
na improper up bringing cause am ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by v3(op): 9:44am On Sep 29, 2009 |
@by & sylve padi i miss una wella o. . .wag1? ![]() |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 9:55am On Sep 29, 2009 |
Natagw1 o, hope say dem dey treat u wel for dat side? How ya gfs dem? |
| Re: The "Yaba Left" Thread by v3(op): 10:05am On Sep 29, 2009 |
i dey o. . .i dey Madrid now d spanish sistah are fyne ass fyne!!!. . .Como estas |
| Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 10:27am On Sep 29, 2009 |
no comment |
| Re: The "Yaba Left" Thread by v3(op): 10:29am On Sep 29, 2009 |
[quote author=bashy_demy link=topic=323784.msg4631652#msg4631652 date=1254216478]no comment[/quote]bcuz you're meant to be mute!!! duh! ![]() |
Funniest Joke (if U No Laff Take Me To Yaba Left I Swear) • Visit To Yaba Left • Yaba Left Side • 2 • 3 • 4
Teenage Girl Sues Instagram For $500 Million • Oyibo Girls Vs Naija Girls On Whatsapp. • Application Letter For A Job Of Security Guard At Gtbank


