Bleep - Pets - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Pets › Bleep (821 Views)
| Bleep by damiz(op): 10:02pm On Sep 21, 2016*. Modified: 2:15pm On Sep 29, 2017 |
What's the way forward noddles don turn commodity,both mixed n ordinary.whats going on in this Era of Change.""i'm not understanding""" |
| Re: Bleep by Topestbilly(m): 10:20pm On Sep 21, 2016 |
I heez not understooding eni tins eithers... |
| Re: Bleep by dapsonic(m): 10:32pm On Sep 21, 2016 |
broda its nt a small matter o...Me sef understand not o ![]() |
| Re: Bleep by damiz(op): 10:42pm On Sep 21, 2016 |
Sonic baba most pets shop no get for now... Binggo 5kg pup 3800# Binggo 15kg adult 8000# Diamond no go area niyen |
| Re: Bleep by Tsongz(f): 10:09am On Sep 22, 2016 |
try indomie naNo give am better EBA and egusi soup ni ![]() |
| Re: Bleep by jstrollet(m): 2:52pm On Sep 22, 2016 |
No b everybody wey buy indomie waste now nah dey buy am 4 pets, ppl now buy it for their personal use. |
| Re: Bleep by damiz(op): 4:08pm On Sep 22, 2016 |
Has it gotten to that level!!!!! |
Please Which Breed Is This • Big Bone Female Caucasian Puppy For Sale....this One Will Blow Ur Mind • Pit Bull Puppies
noddles don turn commodity,both mixed n ordinary.whats going on in this Era of Change.""i'm not understanding"""
try indomie na