Who Can Answer Dis Question?? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Who Can Answer Dis Question?? (911 Views)
| Who Can Answer Dis Question?? by CaptainDKY(op): 8:44am On Oct 05, 2016 |
Nigerian pidgin can differentiate things sha. Abeg I wan ask this question. Wetin be the difference between "SHE DON GET BELE "and "SHE DON CARRY BELE "? I just wan knw. Thanx.... follow me on twitter @OfficialDKY . |
| Re: Who Can Answer Dis Question?? by Bobbysmart6(m): 9:07am On Oct 05, 2016 |
She dan get belle=she is pregnant bt nt yet pumb out.d baby in d womb neva dey develop.nd no one notice,she av. She dan carry belle=d baby in d womb dan develop.nd evrybody as notice |
| Re: Who Can Answer Dis Question?? by Nobody: 9:07am On Oct 05, 2016 |
'she don get belle' means she just got pregnant and it aint visible yet... 'she don carry belle' means its been long since she got pregnant and its now visible |
| Re: Who Can Answer Dis Question?? by bostish(m): 1:13pm On Oct 05, 2016 |
Tell me d difference btwn Q: I don wash my teeth. Q2: I don brush my teeth. |
Answer Dis Questions If U Get Liver • Answer Dis With Sincerity • My Fellow Nairalanders Please Help Me Answer Dis Question • 2 • 3 • 4
Where Could These Men Be Coming From? • Hilarious Photo Of The Day • Funny Pastor Fall While Preaching