I Need Help - Programming - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Programming › I Need Help (963 Views)
1 Reply
| I Need Help by Adamsmith234(op): 3:07pm On Oct 10, 2016 |
Abeg nairalanders make una epp me ooo i wan learn coding bt d tin dey be lik filmtrick 4 ma eye,ah approach 1 programmer bt hmm dey give me buhari price 2 teach,abeg anyboddy wey sabi make hin just give me some crucial tips |
| Re: I Need Help by Karleb(m): 3:15pm On Oct 10, 2016 |
Small Business Customized Application. Why Not? • Successful And Proven Hackers Wanted • Petya Not A Ransomware But Much Worse Than Devil