₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,122 members, 8,510,234 topics. Date: Friday, 30 October 2026 at 05:59 AM

Toggle theme

The Return Of The Missing President - Politics - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › The Return Of The Missing President (570 Views)

1 Reply

The Return Of The Missing President by mich24(op): 8:12pm On Mar 13, 2017
Nollywood be like smiley smiley
He he heeee... shocked shocked shocked
e don happen again oooo..
From the Producers of "The Missing President 1&2" comes another interesting package...

*The Return of the President 1&2!
*The Return of the President 1&2!!
*The Return of the President 1&2!!!

See how a whole country is thrown into suspense, sorrow, agony, happiness, tears of joy for their missing President...hahaha, President wey miss for 3 whole months don return oooo...
Wetin man no go see! After thorough search in Katsina, Kano, Jos and even for Sambisa forest wey dey inside Borno dem no see am oooo... Everyman come dey lose hope say Presido don die. Na so em good people dey write obituary here and there, family members dey dia dey arrange em funeral na so oga Presido come appear chai!!!

*The Return of the President 1&2!
*The Return of the President 1&2!!
*The Return of the President 1&2!!!

FEATURING:
Pete Edochie
Kanoyo O. Kanayo
Patience Ozokwo
Desmond Idiot
Mohamadu Buhari
John Okafor
Abia Oldskul
Mercy Johnson

Abia, Collins Vincent na em be Director!

The Missing President 1&2
Marketed and Distributed Nationwide by:
Magic Movies Ind. Ltd.
419 Ubakason Plaza, Alaba Int'l market Ojo, Lagos.
Great Stars Production
94 Iweka Road, Onitsha.
Also distributed nationwide by:
Levie Investment
1/3 Pound Road, Aba
Tel: 1233684800

The Return of the President 1&2

*GRAB YOUR COPY NOW!*
grin grin grin
Re: The Return Of The Missing President by Nobody: 9:09pm On Mar 13, 2017
mich24:

grin
1 Reply

Hadi Sirika And The Return Of Nigeria Airways • Youths In Gombe Slaughter Goats & Sheep To Celebrate The Return Of Buhari(pics) • People In Kaduna Celebrating The Return Of Buhari (Photos) • 2 • 3 • 4

Sen. Kwankwanso, 10 Other Lawmakers Join Pdp In Kano • Breaking: Kwankwanso, 10 Kano State Lawmakers Dump Apc For Pdp • 'Villagers Know Boko Haram That Attacked Borno Last 9t,They Harbour Them':Army