Why? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Why? (681 Views)
| Why? by guru01(op): 12:41pm On Jan 05, 2010 |
E don tale wey i don dey think dis matter alone, so i decide to let my guys no say too much of toasting is wrong. Make we let girls dey apply too, na wetin; look around you go see say na boys dey find serious relationship pass. The more you apply, the more you find serious relationship( get heart break). |
| Re: Why? by guru01(op): 7:33pm On Jan 05, 2010 |
Hey, i thought i will be seeing some replies by now. Lets talk. |
| Re: Why? by Pweety4me(f): 7:35pm On Jan 05, 2010 |
;d |
| Re: Why? by jenibayo(f): 7:41pm On Jan 05, 2010 |
guru01:If una nor come, make una rest. |
| Re: Why? by kokoA(m): 10:58pm On Jan 05, 2010 |
Can you imagine what has been occupying his mind Eyah! |
| Re: Why? by clemcykul(f): 9:20am On Jan 06, 2010 |
somebody help i wannna toast a chick! ![]() |
Biggest Mouth In The World • Management Lesson • A Fully Furnished House, A Brand New Car, A Trip Abroad All For Mother's Care
Eyah!