Who Would You Save? - Gaming - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Gaming › Who Would You Save? (882 Views)
1 Reply
| Who Would You Save? by yeman05(op): 3:27pm On May 10, 2017 |
Oo boy!!! Na dilemma go kill me oo.. Abeg make una no miss hear me ooo. Make wife first commot for the equation, she no even dey wetin I dey think ataaal. She no even worry me one bit. But this $100m an my mum guys I swear I dey confused oo. Or make I kuku jump enter the water make all of us drown together. Plus me my mum and my $100m hmmm my wife k we shall see. Or take the $100m and give my mum a befitting burial I promise..
|
Game Of The Week • Tecno Camon 12 - Unboxing And Quick Review • Game Details Moved