₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,015 members, 8,448,247 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 04:36 AM

Toggle theme

Waffi Proverbs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcWaffi Proverbs (1053 Views)

1 Reply

Waffi Proverbs by aluma(op): 9:38am On May 18, 2017
Area! Area!! Area!!! my waffi people. Na time for waffi prover. Becos pikin wey say make ê mama nor sleep na orphanage fit am . And person wey short na were ê hand reach ê go hang cloth. Pikin wey say ê wan first ê papa get bald head na headache go kill. Abeg add ur own
1 Reply

Pidgin English Proverbs. Add Yours... Don't Spoil The Fun.Some Common Nigerian Pidgin ProverbsFunny Nigeria Pidgin Proverbs And Their Translations..... Add Yours!!234

A Must Watch: Very Funny!! "Tell Am Say I No Dey" (wash Im Head Video)Reasons Why You Should Not Ask Strangers Questions, Can't Stop Laughing @jaydon.Girl With Multicolored Eye Spotted At Mile 12, Lagos