My Result Script - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › My Result Script (1040 Views)
| My Result Script by walex25(op): 12:45pm On Jun 05, 2010 |
Check this out. simple answer no wahala
|
| Re: My Result Script by StudioCFR(m): 12:51pm On Jun 05, 2010 |
james bond, Lol |
| Re: My Result Script by Ben13(mod): 1:05pm On Jun 05, 2010 |
See how brilliant some peeps can be. . .we're proud of Ajegunle. ![]() |
| Re: My Result Script by EfemenaXY: 2:49pm On Jun 05, 2010 |
Ben, How you manage get hold of Studio S.S.C.E result sef? |
| Re: My Result Script by Dyt(f): 3:01pm On Jun 05, 2010 |
nice one |
| Re: My Result Script by StudioCFR(m): 3:02pm On Jun 05, 2010 |
not my own studio, i'm a Gunner fan for life and if Ben that him criminal talent near my house i go shoot somebody ![]() |
| Re: My Result Script by EfemenaXY: 3:11pm On Jun 05, 2010 |
abeg jo! No deny wetin we all know ![]() |
| Re: My Result Script by queenet246(f): 5:25pm On Jun 05, 2010 |
why all of una dey tackle studio sef? wetin him do to deserve all dis ![]() |
| Re: My Result Script by dani1luv(mod): 5:31pm On Jun 05, 2010 |
lmmmmmmmmmmmmmaooooooo ![]() |
| Re: My Result Script by EfemenaXY: 12:27am On Jun 07, 2010 |
queenet246:because na original bad boy ![]() |
| Re: My Result Script by StudioCFR(m): 1:14am On Jun 07, 2010 |
@queenet, Dem dey vex cuz i get talent pass dem. Lol |
| Re: My Result Script by sylve11: 9:25am On Jun 07, 2010 |
@poster, i don die lol. this one belike one the funniest piece wen i don come across for joke section ![]() |
| Re: My Result Script by dani1luv(mod): 12:17pm On Jun 07, 2010 |
Efemena_xy:as if you nor be bad pikin ![]() |
| Re: My Result Script by EfemenaXY: 12:21pm On Jun 07, 2010 |
Dani not true O! I never open eye yet, ![]() |
| Re: My Result Script by dani1luv(mod): 12:26pm On Jun 07, 2010 |
Efemena_xy:True I can prove it ![]() |
| Re: My Result Script by EfemenaXY: 12:30pm On Jun 07, 2010 |
Lol ![]() |
| Re: My Result Script by dani1luv(mod): 12:49pm On Jun 07, 2010 |
Do you need an apartment . .actually am the Landlord of this one and I have vacant room. . Buh lemme warn you. .the caretaker is a badboi . .I dont rent a room 900,000naira buh. .4 pweerri lyk you. . its free. .wahbt daht ![]() |
| Re: My Result Script by dani1luv(mod): 12:50pm On Jun 07, 2010 |
| Re: My Result Script by bighead1(m): 2:41pm On Jun 07, 2010 |
oh my god wale what are u doing with my uncles' result on the internet i only gave them to u to check |
Imgine Your My Result Using This Calculator For Final Exam • 2 • 3 • 4




