Implication Remix - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Implication Remix (786 Views)
| Implication Remix by Bunmzie(op): 5:33pm On Jun 25, 2010 |
As Dem kolonbi ur Eagles,As dem faasi Enyeama,As dem disobey Largerback We come they gt plenty wahala, IMPLICATION, DISQUALIFICATION As dem payinshi Yakubu,Dem redcard Kaita,Dem remove papilo,we cum get plenty wahala, Olele OlelE Olekilofulee, IMPLICATION, IMPLICATION, DISQUALIFICATION, As comot d eagles, Dem comot algeria, Cameroun dey yaoude, Africa cum get yawa, Olele, Olele, Olekilofulele, IMPLICATION, IMPLICATION, |
| Re: Implication Remix by StudioCFR(m): 5:44pm On Jun 25, 2010 |
Thief |
| Re: Implication Remix by Acidosis(m): 6:25pm On Jun 25, 2010 |
This is too funny! |
| Re: Implication Remix by Ben13(mod): 7:10pm On Jun 25, 2010 |
Lol Funny rubbish ![]() |
Forseen Implication Of ASSU Strike. • Implication Of ASSU Strike • Badoo Is At It Once Again Oo.. Durosoke Remix Olamide Ft Kanya West & Jay Z • 2 • 3 • 4
A Tired Job Seeker • I Nearly Peed My Pant At Work • Foolish Student.
