July Allawee Update - NYSC - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › July Allawee Update (1788 Views)
| July Allawee Update by Clentuzbaba(op): 10:54am On Jul 30, 2019 |
Has anyone gotten july Allawee please. Lets have ur State and the amount u got |
| Re: July Allawee Update by ubcandid(m): 5:09pm On Jul 30, 2019 |
Ahhh corper, when month never finish. Ehhhhhhnnnnn. |
| Re: July Allawee Update by Odunolumide(m): 5:57pm On Jul 30, 2019 |
ubcandid:but allowee Don finish |
| Re: July Allawee Update by ubcandid(m): 6:00pm On Jul 30, 2019 |
Odunolumide:Lol. |
| Re: July Allawee Update by sathel(m): 10:45am On Jul 31, 2019 |
Clentuzbaba:19,800 Rivers state UBA They paid yesterday night around 9:30pm |
| Re: July Allawee Update by Clentuzbaba(op): 1:28pm On Jul 31, 2019 |
sathel:Thanks men |
| Re: July Allawee Update by Swizz1: 1:50pm On Jul 31, 2019 |
sathel:wetin come dey hold Access na...also serving in rivers state |
| Re: July Allawee Update by sathel(m): 3:42pm On Jul 31, 2019 |
Swizz1:Just calm down boss Dem go soft u |
| Re: July Allawee Update by sathel(m): 3:43pm On Jul 31, 2019 |
Clentuzbaba:You’re welcome Egbon |
| Re: July Allawee Update by abelwealth(m): 4:47pm On Jul 31, 2019 |
Access bank mata tire me..stupid bank |
| Re: July Allawee Update by efec(m): 5:40pm On Jul 31, 2019 |
abelwealth:ah swear, access bank is messed up, Consigning alawee matters, once you say your using access everybody would just laugh n say "guy your money go come 3 to 5 days later after other banks have gotten theirs. |
| Re: July Allawee Update by nkemakonam100: 7:06pm On Jul 31, 2019 |
Accessbank paid yesterday by 2.15pm Benue corper |
| Re: July Allawee Update by Swizz1: 9:34pm On Jul 31, 2019 |
sathel:omoh I don wait taya oh.. e be like na only batch A & B dem don show love...anyways which LGA u dey sef |
| Re: July Allawee Update by whitebulb(m): 11:47pm On Jul 31, 2019 |
Swizz1:You see access bank forget am na dem de pay last nd they do DAT in every state ![]() . |
| Re: July Allawee Update by abelwealth(m): 9:18am On Aug 02, 2019 |
This bank will soon fold bet me..Till now my nonsense alawee neva show.... |
| Re: July Allawee Update by abelwealth(m): 9:19am On Aug 02, 2019 |
Let dem give me d certificate nd take dier money..dem carry me put for one yeye school..dey waste my time |
| Re: July Allawee Update by Fatasy(m): 5:18pm On Aug 02, 2019 |
they paid 19b their 2nd alawee for july,why the exemption on 19a for april. |
| Re: July Allawee Update by Swizz1: 10:40pm On Aug 04, 2019 |
access bank is stupid... very foolish bank...till.now...no allawee yet...wetin rivers corpers do una |
Senate Approves Nysc Allawee To Be 33,000 • 2 • 3 • 4
Printing Of Callup Letters For Batch A Stream 2, 2021 • Nursing Mother And Camp • Passing Out Parade (POP) Flyer Design
