The Differnce Is Clear - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › The Differnce Is Clear (821 Views)
| The Differnce Is Clear by leboss6(op): 12:58pm On Nov 30, 2010 |
A friend who went to germany recently posted this pictures he took on his way on facebook, one is our very own MMA and the other is tergel Berlin airport ,
|
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 3:07pm On Nov 30, 2010 |
Lol!! ![]() Difference is: the Nigerians had probably been waiting for nearly 24 hours if not more (delayed / cancelled flights) whilst their German cocunterparts must have wiaited for a few minutes!! (flights bang on schedule) Nice 1 @poster ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Kunbee: 11:06pm On Nov 30, 2010 |
I love my airport jor |
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 11:08pm On Nov 30, 2010 |
you nor see as man full the airport sef and nor be better ones sef ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Idowuogbo(f): 11:12pm On Nov 30, 2010 |
hehehe poster na jokes , u rock ] mehn d mmm pic no reflect properly o dem dey always have garments on d floor wiv pips sleepin on dem |
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 11:15pm On Nov 30, 2010 |
^^ ID ![]() I dey try find u for those last 2 pics abeg help me now ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Kunbee: 11:18pm On Nov 30, 2010 |
Efemena_xy:They postpone so many flights so maybe thats why them dey sleep ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Idowuogbo(f): 11:22pm On Nov 30, 2010 |
Efemena_xy:i b dat posh white woman wey dey for dat fine airport , btwn u no tel me sey ur fiance dey finally board shey na roaming visa dem give am , c as d guy disgrace u finish lie down 4 chair wiv one leg up open mouth dey swallow air ![]() @kunbee u sef , come correct ur pips are not on schedule , if dey were yakubu 4 no dey lie for ground now ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 11:29pm On Nov 30, 2010 |
Idowuogbo:Kai!! See as ID wan finish me dis night ![]() Girl u nor try o! see as u dey dash me wo-wo boyfriend - haba!! My level na d top airport for pic jor - 'n the bobo go dey inside of 3-piece corporate suit!! ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Kunbee: 11:37pm On Nov 30, 2010 |
Id, haaaaa naija we dey suffer for hia o I just dey wait make my darling with citizenship come carry me away ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 11:41pm On Nov 30, 2010 |
^^AMEN!! ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Idowuogbo(f): 11:50pm On Nov 30, 2010 |
Kunbee:no woorry i go arrange paki 4 u ![]() @efe u like dream sha, accept sey yakubu shame u ,we no tell anyboeei, na only me n kungbegbe dey hia na |
| Re: The Differnce Is Clear by Kunbee: 11:51pm On Nov 30, 2010 |
^^ i no want omo kora o Efemena_xy:You no get brother or sister, anyhow ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Idowuogbo(f): 11:53pm On Nov 30, 2010 |
hhee okay posh boi from abokishire , but deal b sey u go help am pack hin shit cud na tube bobo dey tek pass urine hehehe |
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 12:07am On Dec 01, 2010 |
Idowuogbo:babes nor be dream jor - na seriously high standard!! Kunbee:Not even cousin sef ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by Kunbee: 12:29am On Dec 01, 2010 |
^^you disappoint me with your lies Idowuogbo:Elede iya mi ye fun mi ![]() |
| Re: The Differnce Is Clear by EfemenaXY: 12:31am On Dec 01, 2010 |
^^ shior??!! I nor fit claim wetin I nor get babes abeg free me jor ![]() |
When It Is Clear U Have A China Battery... • The Difference Is Clear • Abokiii Shave His Stomach Hair And Show His Six Packs Very Clear (pix) • 2 • 3 • 4
Rebranding Nigeria • Share Your Old Text Book Pictures Here • Be A Landlord


