Fun For Both! - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Fun For Both! (1898 Views)
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 12:35pm On Jan 10, 2011 |
lol |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 11:20pm On Jan 10, 2011 |
shakara4u:Please na ![]() |
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 12:36am On Jan 11, 2011 |
please for wetin Kunbee? |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 12:45am On Jan 11, 2011 |
To lemme blow grammar |
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 12:53am On Jan 11, 2011 |
even if you blow grammar that wan go understand? |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 1:21am On Jan 11, 2011 |
Haaa see insult |
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 7:46am On Jan 11, 2011 |
No be insult jare na reality i dey tell you |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 11:47pm On Jan 11, 2011 |
Iyawo ati omo nko |
| Re: Fun For Both! by EfemenaXY: 11:57pm On Jan 11, 2011 |
^^ Babes - dat na Yoruba not grammar ![]() |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 12:10am On Jan 12, 2011 |
You suppose dey understand |
| Re: Fun For Both! by EfemenaXY: 12:13am On Jan 12, 2011 |
hmmm okay make I try decode am (nor laugh o! ) )Iyawo = New wife ati = ![]() Omo = Pikin / Child nko = wetin? / or so what? / before nko?? so: Iyawo ati omo nko = new wife how d pikin? ![]() |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 12:29am On Jan 12, 2011 |
Iyawo= wife ati= with, and and so on omo= child you got 2/5 ![]() |
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 12:35am On Jan 12, 2011 |
@ Kunbee they are fine jare @ efe you dey pretend abi but if na curse i know say you go understand am lol |
| Re: Fun For Both! by MENTORDAVO: 5:02pm On Jan 13, 2011 |
WOOOOOOOOOOOOOH. LOL CLAPZ 4HER THAT GIRL TOO HOT SHE'S ON FIRE. SHE MADE PROUD OR HERSELF BY NOT GOING HOME WITH THAT LAST POSITION. SHE TOOMUCH |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 11:31pm On Jan 13, 2011 |
Yeah and you too drunk |
| Re: Fun For Both! by StudioCFR(m): 11:34pm On Jan 13, 2011 |
lol |
| Re: Fun For Both! by BossTtdiamonds(m): 3:57am On Jan 14, 2011 |
* peeps into thread. . . . . . see's the nuisance goin on in it. . .( mstcheeeew) Toss a grenade into the thread. .and waits patiently for the lovely boom* Joblessness, |
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 9:36am On Jan 14, 2011 |
^^^ Terrorist in the building run for your life |
| Re: Fun For Both! by Kunbee: 12:24am On Jan 15, 2011 |
Na osama offspring na |
| Re: Fun For Both! by bashydemy(m): 12:31am On Jan 15, 2011 |
I taught as much |
Convertible KEKE NAPEP Spotted!! • See What Armed Robbers Came To Rob In Ofego House • When You Are The Only One That Attended AAU'S Convocation(photo)


) )