Fools - Autos - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Autos › Fools (2290 Views)
| Fools by coolcars(op): 4:25pm On May 02, 2020*. Modified: 9:40pm On May 02, 2020 |
Fools |
| Re: Fools by coolcars(op): 4:28pm On May 02, 2020*. Modified: 9:39pm On May 02, 2020 |
More |
| Re: Fools by coolcars(op): 4:29pm On May 02, 2020*. Modified: 9:39pm On May 02, 2020 |
Ab |
| Re: Fools by rtdCivilservant: 5:01pm On May 02, 2020*. Modified: 5:45pm On May 02, 2020 |
Wickedness at high places, how can someone wants to sell this kind of car at such outrageous price? Inside Corona? |
| Re: Fools by McAustin92(m): 5:43pm On May 02, 2020 |
rtdCivilservant:Leave ham, op never ready, sense go soon catch ham beat ham down to the normal market value |
| Re: Fools by coolcars(op): 6:04pm On May 02, 2020 |
McAustin92:Why una no dey get sense like this? Wetin concern u to dey post rubbish for my advert? If you no fit buy am people wey go buy go come, both of una be broke ass that is why una dey talk like this, if una dey use moni buy car u go understand wetin dey happen. Abeg mind ur biz ok, if i no sell am wetin b ur headache in that? |
| Re: Fools by Shemenspicy: 6:28pm On May 02, 2020 |
noboby will tell you to reduce the price... |
| Re: Fools by McAustin92(m): 6:58pm On May 02, 2020 |
coolcars:Guy you too mumu no be small, your common sense no reason you say this place na open forum for all shey So for your dream now, you wan sell one pieces of metals wey Don reach nearly 2 decades(20 years) For 780k..to make matter worse, Naija used at that Why are you so greedy,this thing wey you dey market don reach obsolescence. We are in fucking 2020 ..... Nairaland auto section is one place to surf on the internet to cash some real time fun after work.. Lol Hungry and desperate MOFOS ![]() |
| Re: Fools by mrjaydee(m): 7:09pm On May 02, 2020 |
McAustin92:No mind the idiot.. 750k for this piece of shit |
| Re: Fools by tropaz(m): 7:15pm On May 02, 2020 |
I don't know why you guys are bashing the OP.... Its his car and he can place any price he so wishes... Happy sales bro... |
| Re: Fools by Cammo: 7:26pm On May 02, 2020 |
I love Nairaland ![]() |
| Re: Fools by Emmyrookzy: 7:31pm On May 02, 2020 |
Lol....dude packed all his family problems on returns from the car...I'd rather go buy accord 05 for that price |
| Re: Fools by mployer(m): 7:34pm On May 02, 2020 |
Judging from the seat, the car is dead tho ![]() |
| Re: Fools by Tinity123: 7:38pm On May 02, 2020 |
McAustin92:He never want sell it ,I know of a place he can sell it part by part by then it's value will be 150k |
| Re: Fools by coolcars(op): 8:46pm On May 02, 2020 |
All of you wey dey yarn nonsense, na your papa money i take buy am? One of you as said its my car and i decide to sell at any price i wish and if you are not happy with my price abeg u in name of God hug the transformer wey ur street and report to police useless people, i no blame una, na nairaland cause am wey make idiots like u people get mouth to talk, anyways when i sell am finish i buzz una to give small token, atleast me i post my car wey una own car? Stupid jobless people |
| Re: Fools by coolcars(op): 8:50pm On May 02, 2020 |
Emmyrookzy:. I see your post say na ur first car u want buy and ur broke ass no get pass N600 and u get mouth to abuse business man wey dey use millions to do biz. I see say u like d car but ur little change no reach am, sorry what a pity. Idiot |
| Re: Fools by mrjaydee(m): 8:51pm On May 02, 2020 |
coolcars:Na why u come carry all your problems put for the car price? |
| Re: Fools by coolcars(op): 8:56pm On May 02, 2020 |
mrjaydee:. U get mouth to talk, all the fools wey una dey discuss my car no say u post baby wey dem sell for300k at 650k make dem abuse u but dey talk like person wey get sense and in reality u are goat |
| Re: Fools by mrjaydee(m): 8:58pm On May 02, 2020 |
coolcars:Thank you sir, but nobody go buy that piece of shit for that amount. Try get sense sir |
| Re: Fools by coolcars(op): 8:59pm On May 02, 2020 |
Tinity123:I see say u don dey this forum since 2016 without a post, so look u come look for here, just continue will sell it and u go still dey there abuse ur papa. Too many idiots like u on nairaland |
| Re: Fools by McAustin92(m): 9:00pm On May 02, 2020 |
coolcars:Guy you don't have to be so pained and frustrated to be calling anybody broke on a faceless forum , it will amaze you that one or two out of guys on this thread are doing well financially more than any of your family member,I'm talking from experience cos I apparently met someone who helped me for life on a thread like this sometimes last year Be humble and learn |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:01pm On May 02, 2020 |
mrjaydee:Bro try make u g get job, this nonsense wey u dey waste ur data on no go fetch u anything, and i fit employ u make u dey help me wash car every morning atleast u go dey busy. Fool |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:08pm On May 02, 2020 |
McAustin92: |
| Re: Fools by Tinity123: 9:09pm On May 02, 2020 |
coolcars:is good for you to know that is not yesterday I started using this nairaland ,so you can just respect me for that . |
| Re: Fools by Tinity123: 9:10pm On May 02, 2020 |
Tinity123:no be to carry problem come sell give person here for such amount,am into automobile business I know how much it costs |
| Re: Fools by mrjaydee(m): 9:10pm On May 02, 2020 |
coolcars:This is why Nigeria cannot move forward... your greed cant even allow you reason properly. Happy sales bro. |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:14pm On May 02, 2020 |
mployer:Bro which one Your papa get wey never die? Ur stupidity dey legendary |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:15pm On May 02, 2020 |
Cammo:Too many stupid jobless people dey here |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:16pm On May 02, 2020 |
tropaz:Tanx bro i no understand why dem dey take drugs for my headache. |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:19pm On May 02, 2020 |
rtdCivilservant:Bro if my price too high for you why not check order dealers wey get cheap price make u buy from them and stop running your stupid stinking mouth |
| Re: Fools by coolcars(op): 9:23pm On May 02, 2020 |
mrjaydee:Why are u talking like a fool? Greet for my biz? Wey i no borrow money from ur papa buy d car. Pls if u want yab continue as i say u no get sense at all, do you know how much i bought d car. U just an idiot no need to respond to ur message again |
| Re: Fools by rtdCivilservant: 11:06pm On May 02, 2020 |
coolcars:So because I told u the truth it now made my mouth stink abi? Guy repent o cos u will never make heaven if u could place that moto at that outrageous price. |
. • First Body Toyota Corolla @ Mushin 810k • Sold; Super Clean 2015 Toyota Corolla @N 4.750m
So for your dream now, you wan sell one pieces of metals wey Don reach nearly 2 decades(20 years) 
