Easy To Be DIFFICULT - Business - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Easy To Be DIFFICULT (171 Views)
1 Reply
| Easy To Be DIFFICULT by Abiajiga(op): 6:11pm On Apr 05, 2021 |
Y are we this way in NL? eh? especially the guys, we be 1st to shout,to hel wif feminists,bt when e reach help na them we go first help, single mother wey landlord pusue, piaaa, we don start donation, here and twitter. if na guy u go hear 'my friend go and hustle harder'. haba. abeg me my carnal block. nairalanders abeg make una help me buy smart fone. 1k, 2k, 5h, no pass una to donate help me buy fone. before 50 'view n donate' e go don reach. ah ah. with smart phone i go position wel to hold opputurnities, me to go d in position to donate give in no time. no need for much grammar. abeg ooo. nairalanders cum out and help out ooo, no be house rent or to go court. Na smart fone to push hustle. guys, girls, mama, papa. na access be d body 0 0 3 1 9 6 9 5 8 0. Na d number, the name na uche joseph. No b order o, i no hustle money give person. Na plea. Chai, i fit even collect my first ban. Abeg ogas at d top make una no vex, person wey the d sick sopos talk were e d pain am. Una thank u |
Am I The Only One Finding It Difficult To Login To My Cac Portal Today? • Yeedi Launches Easy To Use And Powerful Robot Vacuum Cleaner In The US Market • Why Is It So Difficult Having A Shop In Lagos? • 2 • 3 • 4
1688 Sourcing • Why Is The Product You Sell Nobody Watched? • I Need An Heavy Equipment Courier