~` - Video Games And Gadgets For Sale (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Gaming › Video Games And Gadgets For Sale › ~` (2219 Views)
| Re: ~` by Dotmanmcdon(m): 1:45pm On Dec 01, 2021 |
rottennaija:Please let me know howfar, cause am also in need of one and I can't just go to computer village without contacting the seller. |
| Re: ~` by Realtalk20(op): 1:50pm On Dec 01, 2021 |
Dotmanmcdon:Chai una carry una laptop.talk come derail my thread o ![]() I wan sell my own here o |
| Re: ~` by rottennaija(m): 2:34pm On Dec 01, 2021 |
Dotmanmcdon:Ok. |
| Re: ~` by Dotmanmcdon(m): 4:23pm On Dec 01, 2021 |
Realtalk20:Bro no vex for us I for buy your own but na ph wey u dey mush tinz up. |
| Re: ~` by Realtalk20(op): 4:34pm On Dec 01, 2021 |
Dotmanmcdon:You no get anyone wey you trust wey dey here ni? I can use gigm to send to Lagos for you I can video call so you see my face sef and record everything if you want |
| Re: ~` by Dotmanmcdon(m): 4:40pm On Dec 01, 2021 |
Realtalk20:Drop WhatsApp bro |
| Re: ~` by Realtalk20(op): 6:21pm On Dec 01, 2021 |
Dotmanmcdon:Bros dm me yours of drop yours na I dey fear scammers stealing my number and calling I won 1 billion |
| Re: ~` by Michaelcas(m): 12:42pm On Dec 02, 2021 |
Realtalk20:you're correct sha, I'm saving up for a PC from Amazon, e dey costly sha, so i de reason to sell my Gaming console for it, or not |
| Re: ~` by Michaelcas(m): 1:05pm On Dec 02, 2021 |
rottennaija:I've got Xbox one S sha with like 23games and controller |
| Re: ~` by Realtalk20(op): 1:13pm On Dec 02, 2021 |
Michaelcas:Your number doesnt go at all, what condition is your system in and how much are you willing to add on top? how many discs? |
| Re: ~` by Michaelcas(m): 1:14pm On Dec 02, 2021 |
Realtalk20:e be like say na glo issues, they're usually mad, drop yours make i chat you up on WhatsApp |
| Re: ~` by Realtalk20(op): 1:15pm On Dec 02, 2021 |
Michaelcas:I go dm you now mine not good to drop number publicly |
| Re: ~` by Michaelcas(m): 1:17pm On Dec 02, 2021 |
Realtalk20:okay man, no problem |
Ps2 For Sell Or Swap For Android Phone • Used Nitendo Pal Game For Sale or swap • Mp 3 Player For Sale Or Swap With Phone • 2 • 3 • 4
Brand New Ps3 Consoles. Buy Now, Pay Later • Uk Used Ps4 • TV 4 Sale @ 12k
