₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,979 members, 8,448,066 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 04:56 PM

Toggle theme

- Literature - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentLiterature (642 Views)

1 Reply (Go Down)

by Jayzel(op):
Re: by DaddyRochie1642: 1:13pm On Nov 29, 2021
Oga to slap you dey hungry me
Re: by Jayzel(op): 1:22pm On Nov 29, 2021
DaddyRochie1642:
Oga to slap you dey hungry me
Ah abeg o
I fit from there dey go heaven oh lol
Re: by Haakeem(m): 1:30pm On Nov 29, 2021
Op sapa never catch u na....na your type they mixs garri with red oil or groundnut oil eat....you con stay here the form running stomach,better hunger never catch you,u be rich man self.
1 Like
Re: by Jayzel(op): 2:45pm On Nov 29, 2021
Haakeem:
Op sapa never catch u na....na your type they mixs garri with red oil or groundnut oil eat....you con stay here the form running stomach,better hunger never catch you,u be rich man self.
Na u dash me richies na lol, me wey be say sapa na my surname.
I was just curious about the way we naija guy's and girl's eat different kind's of local food and feel comfortable wit it.
It just cool mehn !
1 Reply

Morning Vibes With Dr. Jerry - The First - Episode 159/stop Running AwayRunning DryThere Shd B A Forum Whr One Can Complain234

Rebellious DaughterWhat Is Lea ?Ekweremadu, Portable: See UNILORIN Exam Question