- Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › (917 Views)
| by DrDeuce(op): 4:39pm On Aug 25, 2022*. Modified: 12:03am On Dec 07, 2023 |
| Re: by KiNg0G: 4:40pm On Aug 25, 2022 |
with that your moniker, I doubt if person go reason you. |
| Re: by Hollybratt(m): 4:48pm On Aug 25, 2022 |
May God help you bro |
| Re: by DrDeuce(op): 4:58pm On Aug 25, 2022 |
KiNg0G:At this stage bro I no send. I never chop anything wey get oil since Saturday. Na soso garri and crackers I dey take. I go cut grass for one wicked man yesterday. We agree Monday 2k. I finish am he was now telling me I didn't do it well that he will have to give him 800. Me and him almost fought despite our age difference. Na dog he use chase me comot. I don submit job CV online since when ASUU dey strike I never get reply. Nothing wey I never sell to survive. If I see who go loan me car I go start to dey do bolt make we dey share the proceeds. If I vote tinubu or atiku for next election make e no better for me. This life don tire me. |
| Re: by KiNg0G: 5:08pm On Aug 25, 2022 |
DrDeuce:if me start to play u my own soundtrack well God is in control |
| Re: by DrDeuce(op): 5:23pm On Aug 25, 2022 |
KiNg0G:Na only God we just get now. Thanks. |
| Re: by DrDeuce(op): 7:05pm On Aug 25, 2022*. Modified: 8:52pm On Aug 27, 2022 |
My People, Sapa Made Me Very Creative. Please Rank My Creation. Pisho Inclued • Save! No Make Sapa Visit You Oh • Sapa Wan Kill Me • 2 • 3 • 4
Household Items For Sale!!!! • Mother Comments On Daughters Sex Video On Pornhub • Unlimited Movies In Your Pocket Without Paying For Monthly Subscription