... - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › ... (1291 Views)
1 Reply
| ... by Nobody: 10:18am On Oct 18, 2011*. Modified: 6:10pm On Jun 28, 2012 |
ouy |
| Re: ... by bodmax: 10:39am On Oct 18, 2011 |
The NDLEA boys don play smart, so den dem do mago-mago wit Baba-Suwe abi? Abi " Ofe"-Magic-rapture, don vanish c.o.k.e ni? Omo I am sure Baba Suwe go don hit jack-pot now because at this levels I am certain nothing dey hi pele again, iof dem like make dem do operation for am, cut hin bele to pieces na gbain! I need to have Baba Suwe number, make I apply as hin Lawyer- , dis money sef go pass c.o.k.e money, o awuuuuuuuuf yafuyafuuuuuu |
Baba Suwe Excretes 16 Pellets Of Cocaine, Cries Like Baby • Breaking News- Baba Suwe Finally Put To Bed • NDLEA Obtains Court Order To Keep Baba Suwe 15 more Days - SaharaReporters • 2 • 3 • 4
Wizkid's Album Vs Davido's Album: Which Is The Bomb? • Happy Birthday Majid Michel • Popular French Actress, SYLVIA KRISTEL Is Dead!