₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,285 members, 8,430,193 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 04:20 AM

Toggle theme

. - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutos. (724 Views)

1 Reply (Go Down)

. by aov80(op):
.
Re: . by Ibrahimmantu79: 6:29pm On Mar 11, 2024
Bros ,
fear God na . Nigerian used CRV for N5.5m huh

How much be new one. Na wa ooo
Re: . by kingyang: 7:05pm On Mar 11, 2024
Ibrahimmantu79:
Bros ,
fear God na . Nigerian used CRV for N5.5m huh

How much be new one. Na wa ooo
He wan used profits from one Nigeria used car take buy another car, business is improving grin grin
Re: . by Mrjam3zBond007: 8:47pm On Mar 11, 2024
Omo people dey vex ooooo... Car wey u buy for 3.5m na em u wan sell for 5.5m . So na 2m profit u wan make for naija used car... After we go dey talk say tunubu bad
Re: . by Bigsunny01(m): 10:25pm On Mar 11, 2024
Mrjam3zBond007:
Omo people dey vex ooooo... Car wey u buy for 3.5m na em u wan sell for 5.5m . So na 2m profit u wan make for naija used car... After we go dey talk say tunubu bad
Thank God say u say tinubu bad

Na dat tinubu wey bad so cause all de nonsense wey u dey see so

It could be a madness to u but na tinubu era de madness start
Re: . by Bigsunny01(m): 10:35pm On Mar 11, 2024
Mrjam3zBond007:
Omo people dey vex ooooo... Car wey u buy for 3.5m na em u wan sell for 5.5m . So na 2m profit u wan make for naija used car... After we go dey talk say tunubu bad
Thank God say u say tinubu bad

Na dat tinubu wey bad so cause all de nonsense wey u dey see so

It could be a madness to u but na tinubu era de madness start😂😂
Re: . by Kelklein(m): 12:26am On Mar 12, 2024
the way it is now..

Anything that has 4 tyres no matter the shape or who has used it, is 3 point something mil..

If e clean small, 4 point something

If 2006-08, 5 point something

If 2008-10, 7 point something

If 2010 and above, 10 point something upwards.. (14yr old car o)

If Nigerian used, they just call it registered.

Mádness everywhere

Who do us this thing no try 🤔🤔🤔

Re: . by Amaaf(m): 7:53pm On Mar 12, 2024
Kelklein:
the way it is now..

Anything that has 4 tyres no matter the shape or who has used it, is 3 point something mil..

If e clean small, 4 point something

If 2006-08, 5 point something

If 2008-10, 7 point something

If 2010 and above, 10 point something upwards.. (14yr old car o)

If Nigerian used, they just call it registered.

Mádness everywhere

Who do us this thing no try 🤔🤔🤔

Nobody do us anything. Na d greedy ones among us dey speculate artificial inflation
Re: . by ehmmy11(m): 8:47pm On Mar 12, 2024
So it was recently sprayed and so what ?

Only God knows how many miles is on the engine and maintenance done.. you want 5.5m ?
1 Reply

###SOLD Registered 08 Honda Accord (evil Spirit) V4, Nav/reveaSuperclean 07/08 Honda Crv Reg Leather nd fabric Ac 1.7m nd 1.8m See Pix....Toks 08 Honda Crv For Sale 2.3m Net234

Registered Toyota Avalon 2002 @2.1mToyota 4runner 2003 Model Tokunbo StandardSold sold sold Toks Standard Honda Accord 2007 (discussion Continue) 3.5M