Yaaaabbbbbbssss - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Yaaaabbbbbbssss (7121 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Origin(f): 1:58pm On Oct 15, 2007 |
the first time i read the name ''ituen'' i thot it was a kissing sound in writing |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Jummiey(f): 2:18pm On Oct 15, 2007 |
Your head he be lyk coconut head, wat about that ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Chuxy(m): 2:34pm On Oct 15, 2007 |
U're so Dumb U went to a Fast food Joint and Demanded 4 Mosquito Laps ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 2:46pm On Oct 15, 2007 |
Mimiko, thank god say u be fine babe, otherwise pimple for carry ur face shine. But the pimples dey make u fine more sha |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 2:52pm On Oct 15, 2007 |
All of una don make one of my friends here laugh so tay mess comot from him yansh en no know |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by mimiko(f): 4:20am On Oct 16, 2007 |
VIPICO no wonder u be like MONKEY i hear say na TOM TOM baboon take trick ur m*m* enter bush ![]() no vex oooo am outta here |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by hallej: 6:03am On Oct 16, 2007 |
vipico(which kin name be dat sef), why you come put dat kin picture for yo profile?so because u no wan make we see ya ugly face ,u come dey show us black nyash?na ya nyash be dat? you wan make pesin tink say u fit represent bt u no fit deceive me. i sure say u be virgin! nonsense! |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by hallej: 6:08am On Oct 16, 2007 |
@ mimiko KUDOS! u don dey learn oh! i hope say no be pesin give you expo sha. |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 7:46am On Oct 16, 2007 |
halle ( the name sound like hell) Una wey dey plant bread for una village make e germinate Una think say na yam |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 7:47am On Oct 16, 2007 |
see as ur yansh flat like cabin biscuit |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Migines(m): 10:26am On Oct 16, 2007 |
Na ur mama go ist use parachute in inside bus. |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 5:12pm On Oct 16, 2007 |
Your mouth smell so tay u no need Insectiside for ur house; the odour dey kill mosquitoes |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by ituen(m): 2:50am On Oct 17, 2007 |
Vipico, see ur chest like slate board |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by ratiken(m): 2:38pm On Oct 17, 2007 |
Monkey see you get mind contest Mrs world ![]() Mosquito see ur leg contest for Mr hot legs ![]() Cockroach see you contest for mr macho ![]() Elephant see your private length shout RAPE Mimiko, u fineooooo but that ur picture is larger than life |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 2:50pm On Oct 17, 2007 |
See ur belle like balloon |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by DaJunta(m): 3:16pm On Oct 17, 2007 |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by robby1(m): 5:13pm On Oct 17, 2007 |
Ya papa poor so tay NEPA dey even off una candle |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Migines(m): 5:36pm On Oct 17, 2007 |
Yo papa dey dream of to buy car wen hn no fit afford bicycle spoke. |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by ituen(m): 5:52pm On Oct 18, 2007 |
yu are so poor that u haggled ur school fees from N2,000 to N150, paid and came to school at night to steal d money |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by anycorner(m): 6:09pm On Oct 18, 2007 |
the first time wey u chop rice u give testimony for una church ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by anycorner(m): 6:11pm On Oct 18, 2007 |
the richest man for ur village dey take half groundnut drink half bag of garri ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by anycorner(m): 6:14pm On Oct 18, 2007 |
for una house ur papa go uproot casava from hin farm sell am give ur mama. and ur mama go cook soup sell am give ur papa. ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by ituen(m): 6:19pm On Oct 18, 2007 |
you dey use credit card buy tom-tom |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Migines(m): 12:02am On Oct 19, 2007 |
U poor so tey na N20, N10, and N5 make up ur N3000 school fees. |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 6:24pm On Oct 19, 2007 |
Una poor for una house, una feeding pattern '0-0-half.' ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 6:26pm On Oct 19, 2007 |
For the whole of una community na only one man get one black and white television and na battery he uses to power it ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by anycorner(m): 6:34pm On Oct 19, 2007 |
ur papa see two flies dey f**k. so u call am say make hin come eat, hin say make u leave am say hin dey watch live blue film ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by jworos(m): 7:49pm On Oct 19, 2007 |
your mama don old to d point wey her breast milk dey bring powder. ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by jworos(m): 7:53pm On Oct 19, 2007 |
4 una community 1 man dey thank God 4 church and na him b d best dressed person,guess wetin he wear (pygamas). ![]() |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 2:33pm On Oct 20, 2007 |
No be pygamas na pyjamas, mumu! When your mates were going to shool, you were busy climbing palm trees for village |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by Nobody: 4:01pm On Oct 20, 2007 |
I open your pant , i see green gory dey measure garri |
| Re: Yaaaabbbbbbssss by VIPICO(m): 5:49pm On Oct 21, 2007 |
Your mama is so fat when she gets on a scale, it reads,: 'To be Continued, ' |
Boko Haram Leader, Abubakar Shekau Arrested By JTF • The Sexy Couple • Can You Imagine!
in writing
