Iphone Users With Empty Pockets - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Iphone Users With Empty Pockets (238 Views)
| Iphone Users With Empty Pockets by Longjontech(op): 3:54pm On Nov 28, 2025 |
Wetin dey trend now be be say person way use Samsung worth a million go explain tire but 3 iPhone camera go explain everything Firstly dem no dey use phone know person pocket Samsung Galaxy 23 ultra user dey guide pass iPhone 17promax user if na lie ask lekki baddies about dia clients 😁😁 Minus Z fold users oooo😁😁(ritualist) Dem no dey use last card buy Samsung phone oooo, but I can't say the same for iPhone Both phones are good and you can get all from us at cheaper rate in all states including swapping
|
| Re: Iphone Users With Empty Pockets by mariovito(m): 4:49pm On Nov 28, 2025 |
After you don yab iphone users, you still want make Dem patronize you? |
| Re: Iphone Users With Empty Pockets by eepeepook: 6:22pm On Nov 28, 2025 |
… xxxxxx xxxxxx xxxxx xxxx Longjontech: |
| Re: Iphone Users With Empty Pockets by Longjontech(op): 7:02pm On Nov 28, 2025 |
Na only you dey take am personal.... orders dey enter daily....I don too yab android users, make I face iPhone users mariovito: |
How Airtel Gave The Same SIM To 2 Different Users With Different NIN • Why Don’t Nigerians Keep Their Phones In Their Pockets? • How Facebook Bug Secretly Recorded Iphone Users • 2 • 3 • 4
Loud Environment? The Infinix SMART 20 Still Keeps Your Voice Crystal Clear! • FT: Companies Can Resume Supplying Huawei With Smartphone Components • Iphone 6 Needed ASAP