Put Am 4 Reverse** - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Put Am 4 Reverse** (2292 Views)
| Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 3:59pm On May 24, 2012 |
Abeg i wan reverse Bernfame topic of April 16,, and i wan make una talk tru or amadioha go strike who lie,infact anybody wey lie...im fada.ehen; if Spain & Super"chiken" sorry eagle dey play word cup,, or Man-u & chelsea,, dey play Ucl semifinal,and ur Okpekete show 4 quick action na wetin u go do? "he he he ; me i go jakpo 1st.. oooh, b"cos e fit be say she wan come try one new style,as 4 d match ;- cd plate dey market, i go buy dat one later go watch.. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 4:10pm On May 24, 2012 |
Dagods: Abeg i wan reverse Bernfame topic of April 16,, and i wan make una talk tru or amadioha go strike who lie,infact anybody wey lie...im fada.ehen; if Spain & Super"chiken" sorry eagle dey play word cup,, or Man-u & chelsea,, dey play Ucl semifinal,and ur Okpekete show 4 quick action na wetin u go do? "he he he ; me i go jakpo 1st.. oooh, b"cos e fit be say she wan come try one new style,as 4 d match ;- cd plate dey market, i go buy dat one later go watch..@jaybee,kazman,hildaa,Rurie,chinny16,armour,Antitribalism,honeycity,Ajj,ogbeche77,timoni,lawfex,bernfame, |
| Re: Put Am 4 Reverse** by slimyem: 4:13pm On May 24, 2012 |
what sort of [size=30pt]BULLSHIT[/size] is this? ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Idowuogbo(f): 4:23pm On May 24, 2012 |
slimyem: what sort of [size=30pt]BULLSHIT[/size] is this?Dats d original Boneyems coming out to play, all ur form form don sempe abi? @ op Wat edition of cabbage is dis? Reverse wetin? U b spritual driver? |
| Re: Put Am 4 Reverse** by slimyem: 4:30pm On May 24, 2012 |
Idowuogbo: Dats d original Boneyems coming out to play, all ur form form don sempe abi?na you carry google put for eye before nah... ![]() ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by tchaik(m): 4:41pm On May 24, 2012 |
Dagods: ...as 4 d match ;- cd plate dey market, i go buy dat one later go watch.. ![]() Weyrey Hahahahahaha!!!!!!!!!! ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by 190: 4:59pm On May 24, 2012 |
Weed induced post |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 6:21pm On May 24, 2012 |
tchaik:i like u joo na only u no form saint jare,no mind dem.na were people dem dey make noise, |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 6:24pm On May 24, 2012 |
slimyem: what sort of [size=30pt]BULLSHIT[/size] is this?hey come u call urself slimyem abi,if u try am u go become lepayem.u don ever c bull shit b4? Olodo. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 6:26pm On May 24, 2012 |
190: Weed induced postshut-up..ode. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by 190: 6:49pm On May 24, 2012 |
U see ur life outside |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Exponental(m): 7:19pm On May 24, 2012 |
@op, 1st thing u need do na 2 buy panadol extra n use, cos, wit all ds tin wey u post like pieces wey u pack from bin house, u don dey kolo small small. Just reverse, else, u go enter am fully. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Nobody: 7:30pm On May 24, 2012 |
Exponental: @op, 1st thing u need do na 2 buy panadol extra n use, cos, wit all ds tin wey u post like pieces wey u pack from bin house, u don dey kolo small small. Just reverse, else, u go enter am fully.He need d panadol very much |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Rocktation(f): 8:00pm On May 24, 2012 |
slimyem: na you carry google put for eye before nah... Idowuogbo: Dats d original Boneyems coming out to play, all ur form form don sempe abi?Hmmmph...there is promise for the future. ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Idowuogbo(f): 8:06pm On May 24, 2012 |
Rocktation: Hmmmph...there is promise for the future.Hehehehe! Go joor! Anywayssss.... I don nominate u for romance mod o! Enter dat section and show dem wot time it is jare! |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Rocktation(f): 8:17pm On May 24, 2012*. Modified: 11:52am On May 25, 2012 |
Idowuogbo: Hehehehe! Go joor!Ooo. If I enter there, na to sanction all the naijawomen thread starters for here. This section nor go contain me and dem, I swear. ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Mynd44(mod): 8:26pm On May 24, 2012 |
We need a mod and fast at that. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Rocktation(f): 8:30pm On May 24, 2012 |
Yes! We need you. ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by 2goodbobo(m): 8:32pm On May 24, 2012 |
Who let this Dog out? |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Killz1(m): 8:40pm On May 24, 2012 |
.[color=#000030] This madness is compartmentalized. . .[/color] |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Idowuogbo(f): 8:47pm On May 24, 2012 |
Rocktation: Ooo. If I enter there, na to sanction all the naijawomem thread starters for here. This section nor go contain me and dem, I swear.Kai! Ur head dey dia die! Team rocky ojere! Oshe! Mogbe! ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Rocktation(f): 9:06pm On May 24, 2012 |
[quote author=Killz.].[color=#000030] This madness is compartmentalized. . .[/color][/quote]Phewww I wondered whether nairaland had a grin limit check. ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Killz1(m): 9:17pm On May 24, 2012 |
Rocktation: Phewww[color=#000030] For what na? na boredom go just kill person be that. . . [/color] |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Mynd44(mod): 9:17pm On May 24, 2012 |
Rocktation: Yes! We need you.Don't start what you cant finish ooo |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Rocktation(f): 9:32pm On May 24, 2012*. Modified: 1:45pm On May 28, 2012 |
I was only teasing. Truth is, I don't have any candidate in mind. I can't afford the time to find a candidate to have in mind. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 9:35pm On May 24, 2012 |
[quote author=Killz.].[color=#000030][font=tempus sans itc][size=11pt] This madness is compartmentalized. . . @killz supu oyibo:- chai if i sabi blow heavy grammar like dis alone i don survive,walahi...kpomkwem.. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 9:39pm On May 24, 2012 |
Rocktation: Ooo. If I enter there, na to sanction all the naijawomem thread starters for here. This section nor go contain me and dem, I swear.i swear na 2day i know say nairaland dey train Capital "M"*people.c dem,c am,c as dem dey react like chemical. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Rocktation(f): 9:52pm On May 24, 2012 |
Hehehe. My brother, everybody with hin priority. I nor fit give up my dissing rights for nada. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Idowuogbo(f): 9:58pm On May 24, 2012 |
Rocktation: Hehehe. My brother, everybody with hin priority. I nor fit give up my dissing rights for nada.I dey feel u! If u enter mod mode now,i no fit tell u about ur 9 o clock nose.' ![]() |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Mynd44(mod): 10:04pm On May 24, 2012 |
Rocktation: I was only teasng. Truth is, I don't have any candidate in mind. I can't afford the time to find a candidate to have in mind.Okay |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Dagods(op): 10:13pm On May 24, 2012 |
Chai"chinekemeee,,,na who i go giv d recharge pin now?ok c wetin i go do anybody wey be last man standing i go just inbox d pin,am serious its just fun ok. |
| Re: Put Am 4 Reverse** by Idowuogbo(f): 10:18pm On May 24, 2012 |
Dagods: Chai"chinekemeee,,,na who i go giv d recharge pin now?ok c wetin i go do anybody wey be last man standing i go just inbox d pin,am serious its just fun ok.Y u dey follow ur self talk na? Hmmmm....1st sign of madnEss. ![]() |
Buhari Set To Reverse Climate Change, bans Mr. Ibu for not being funny enuff • Haha- Woman Plays Reverse Sex Psychology On Husband (Video) • FUNNY "WHAT Ifs"... What If The Reverse Had Actually Being The Case • 2 • 3 • 4


