Bokoharam Staff - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Bokoharam Staff (2372 Views)
| Bokoharam Staff by Nobody: 12:08am On Jun 24, 2012 |
CONDUCTOR: Wey ur money? PASSENGER: I be staff! CONDUCTOR: Which kind staff u be? You be Police!? PASSENGER: No! CONDUCTOR: You be Soldier? PASSENGER: No! CONDUCTOR: You be Navy!? PASSENGER: No! CONDUCTOR: You be Air Force? PASSENGER: No! CONDUCTOR: Then, wetin staff u be self! Abeg pay my money joor! PASSENGER: I be Boko Haram! PEOPLE in Bus: Whaaat!!!? conductor, u dey mad? Oga Boko, Sorry sir, abeg no vex. We go pay For U Sir. God bless you sir.. <Shouts from PASSENGERS: Driver, ejooor! Next junction dey o, keep the change! Oga driver abeg, mo |
| Re: Bokoharam Staff by realsammie(m): 1:01am On Jun 24, 2012 |
the fear of boko haram is the beginin of longlife |
| Re: Bokoharam Staff by JB789: 8:36am On Jun 24, 2012 |
cool |
| Re: Bokoharam Staff by bunmioguns(m): 11:40am On Jun 24, 2012 |
Stale |
| Re: Bokoharam Staff by mikuz(m): 2:27am On Jun 25, 2012 |
This one too na joke ? |
| Re: Bokoharam Staff by Nobody: 8:32am On Jun 25, 2012 |
This post is hiden |
| Re: Bokoharam Staff by izenco2005(m): 6:19pm On Jun 25, 2012 |
Fredrick909: CONDUCTOR: Wey ur money?is joke or dry meat |
| Re: Bokoharam Staff by Nobody: 8:18pm On Jun 25, 2012 |
izenco2005: is joke or dry meatquestion for the gods |
| Re: Bokoharam Staff by Nobody: 8:00pm On Jul 28, 2012 |
realsammie: the fear of boko haram is the beginin of longlife[/quote]yes o my broda[/quote] |
| Re: Bokoharam Staff by Nobody: 8:01pm On Jul 28, 2012 |
JB789: coolthanx |
| Re: Bokoharam Staff by Nobody: 8:01pm On Jul 28, 2012 |
bunmioguns: Stalecrack yourx |
| Re: Bokoharam Staff by toygod2: 5:25am On Jul 29, 2012 |
This joke dry pass, aprokot fish |
| Re: Bokoharam Staff by Murphy7h4: 2:01pm On Jul 29, 2012 |
Sounds goodhttps://www.50centloseweight.com/jhkh.gif |
| Re: Bokoharam Staff by Rick9(m): 7:32pm On Aug 09, 2012 |
toygod2: This joke dry pass, aprokot fishshut ur trap |
| Re: Bokoharam Staff by Nobody: 9:19pm On Aug 09, 2012 |
Lol guy u try if u don't lyk d joke close eye waka pass or giv us urs |
| Re: Bokoharam Staff by Rick9(m): 12:20am On Aug 10, 2012 |
Ogbiaboy: Lol guy u try if u don't lyk d joke close eye waka pass or giv us ursi tire 4 all these bad beles o. :-) |
| Re: Bokoharam Staff by Murphy7h4: 1:58am On Aug 10, 2012 |
| Re: Bokoharam Staff by Rick9(m): 7:57am On Aug 10, 2012 |
Murphy7h4: Good luck!https://www.50centloseweight.com/jhkh.gifthank u jor |
Finally We Have Gotten The Best Weapon To Fight Bokoharam ( Hilarious Pic) • When You Finally Catch The MTN Staff Sending You Bulk Messages (photos) • BREAKING: Bokoharam Group Caught Running Out Of Nigeria - See Photo • 2 • 3 • 4
How Many Pencil Do You see? Pic • Funny And Creepy Watermelon Carvings • (photo) When You Get Out Of The Shower And Don't Feel Like Putting On Lotion