₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,761 members, 8,442,095 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 03:31 PM

Toggle theme

9ja4eva's Posts

Nairaland Forum9ja4eva's Profile9ja4eva's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 213 214 215 216 217 218 219 220 221 (of 567 pages)

SportsRe: Nigeria 0 - Chile 4 by 9ja4eva: 10:08pm On Jul 15, 2007
uzomaeze:
and that has been our package tonight join us same time next 3 years for another exciting package on the FIFA youth championship
good night angry shocked
U funny mehn.Well wat do u expect with a team dt wasnt prepared.Which kain formation we play sef?

Why d coach no make dose substitution regular time.I weak oh
SportsRe: A Shamefull Disgrace To Team Nigeria! (4-0) by 9ja4eva: 10:06pm On Jul 15, 2007
Me sef bt dem reach Quarter finals dem no perform
SportsRe: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 10:05pm On Jul 15, 2007
Hopefully NFA learns from dis.
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 10:04pm On Jul 15, 2007
biggpin:
4-0, its sad,
d boys lacked skill in 4rnt of goalll n dey wer selfish, d ref was unfair
welcome bak home boys, evn if dey won d game dey wudnt hav taken d trophy, d team sucks
Howard Webb is known to be a cheat in d premiership so i no dey shocked.

D truth is d boys didnt take deir chances and to Ideye Chelsea no dey buy selfish players so learn to dey play team game.I wonder y d coach didnt make d changes in regular time.Kofo, changed d game.See u in Nigeria.


Safe flight back ome
SportsRe: A Shamefull Disgrace To Team Nigeria! (4-0) by 9ja4eva: 10:01pm On Jul 15, 2007
Na really wa oh.


NFA shld ansa d questions.


Why dem joke with d team?


Sounds a lesson dt days of fluke r over.

More shame for Super Eagles if care is nt taken.

Make d people wey dey chop goro for white house continue.Dem tink say na Goro go solve deir problem


Good riddance to bad rubbish
SportsRe: Nigeria Will Win Fifa Under-20 World Cup For The First Time? by 9ja4eva: 9:57pm On Jul 15, 2007
Wat a bombster
SportsRe: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 9:53pm On Jul 15, 2007
Its 4 - 0


Well when dem no practise wetin u expect.

Good for dem
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:52pm On Jul 15, 2007
dinozzo:
they just scrapped through to the quarter finals  not as if thep played that good anyway.
Well dem no practise so no be deir fault


Next time NFA go learn
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:51pm On Jul 15, 2007
4- ---------------------- 0
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:48pm On Jul 15, 2007
Wow 3 goals.Wat a match


Well my question be y d coach no make dis sub since.Una try considering say una no practise


GOODBYE
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:43pm On Jul 15, 2007
Penalty Kick


Well  if dey had practised it wld have been better.Dem no practise so den try


Bye Bye Flying Eagles


Una try
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Which Football Club Are You Crazy About? by 9ja4eva: 9:34pm On Jul 15, 2007
Enyimba

Manchester United
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:34pm On Jul 15, 2007
Guy i weak oh.No rhythm.Well if dey beat dem.Dem come back


Afterall Brazil,Spain,Portgual, don waka
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:33pm On Jul 15, 2007
Wetin deir goal come be?

Abeg na yeye officiating b dt jare.
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:31pm On Jul 15, 2007
D Refs dey craze.We jst score one goal now


Well na God go help us
SportsRe: Nigeria Will Win Fifa Under-20 World Cup For The First Time? by 9ja4eva: 9:29pm On Jul 15, 2007
Na dem sabi.Chile don dey waste time and as usual no effort from Nigeria
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:27pm On Jul 15, 2007
Nigeria no dey help themselves cos dem no dey play well.


Na dem sabi
SportsRe: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 9:25pm On Jul 15, 2007
Na funny man

Well wat commentary Mukina?

Chile 1


Nigeria 0
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 9:24pm On Jul 15, 2007
Yes oh its time to go.Good for dem

When people no fit take chances na dis kain thing dem dey face
SportsRe: Nigeria Will Win Fifa Under-20 World Cup For The First Time? by 9ja4eva: 9:23pm On Jul 15, 2007
Chile 1


Nigeria 0
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 8:11pm On Jul 15, 2007
Brazil is out



Nothing is impossible with God
SportsRe: Nigeria Will Win Fifa Under-20 World Cup For The First Time? by 9ja4eva: 8:10pm On Jul 15, 2007
We need to up our game
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 8:08pm On Jul 15, 2007
I jst weak for d boys oh.D coach needs to talk dem for second half
SportsRe: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 8:07pm On Jul 15, 2007
Well so far so good no show now oh unless we up or game


E be like say our Goalkeeper ddey shake


http://www.cbc.ca/sports/fifau20/

Try dt site
SportsRe: Flying Eagles Of Nigeria Vs Chile: 15th Of July by 9ja4eva: 8:05pm On Jul 15, 2007
No scores yet.We dey play without formation and it looks like our goalie is nt settled.


Well i hope dem talk to dem half time oh.Make we jst win dis game dey look forward to d next round
PoliticsRe: What Can Honest Nigerians Do to Stop 'Nigerian Scams'? by 9ja4eva: 9:14am On Jul 15, 2007
segoye2:
All we need to say is No to this unecessar extortion and when worse coms to worse, lets setup all the scammers around us and hand them over to the police, and situation where the police is working same line, the International Community would be glad to assist.

Lets say No to any form of Extortion, any form of Scam!
Keep on doing your thing guy.With more people like you we go move forward and we will put an end to all this bad image.Nigeria is a great Country dt will rise again
PoliticsRe: Is The Average Nigerian Fraudulent? by 9ja4eva: 9:04am On Jul 15, 2007
SUPRISING to know people dnt even know much about their Country
Music/RadioRe: West African Idols: Season 1 (2007) by 9ja4eva: 9:01am On Jul 15, 2007
No one wan give d breakdown?
Forum GamesRe: Reverse The Signature Of The Nairalander On Top Of You! by 9ja4eva: 8:58am On Jul 15, 2007
Kata Kata
Forum GamesRe: Submit Your "quote Of The Day" by 9ja4eva: 8:52am On Jul 15, 2007
Life is rather like a tin of sardines - we're all of us looking for the key.
CelebritiesRe: Stephanie Okereke Vs. Genevieve Nnaji by 9ja4eva: 8:46am On Jul 15, 2007
genny
CelebritiesRe: Ghanaian Actresses- Jackie Appiah Vs Nadia Buari by 9ja4eva: 8:44am On Jul 15, 2007
Nadia bt Jackie na black beauty

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 213 214 215 216 217 218 219 220 221 (of 567 pages)