₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,107 members, 8,429,377 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:19 PM

Toggle theme

Abbeyunique2's Posts

Nairaland ForumAbbeyunique2's ProfileAbbeyunique2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 68 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:28pm On Mar 11, 2016
In order news, drjoshua2000 and wittyemi's hero Dr Ben Carson just endorsed the empty headed donald trump as the republican candidate
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:25pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
wa sere padimi, romance for babies, exploration for we men, *in reminisce voice* lo wo profile awon omo ti mo ti je seyinseyin
oya bami ki awon temi malay awon padi osha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:03pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
make I enter downtown club go carry ashana jor, na three bae I won carry dis nyt, I won do exploration dis nyt. I wanna waste som cash on girls, aye mi ni mo n se, mi o se aye alaye
blizzydodo, pls do u have matches?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:01pm On Mar 11, 2016
hardie14:
na correct responsiblwle man e be
e no resemble you wey dey do like obuko up and down
he chase female sotey he forget house
at the bolded, chai, SHOT FIRED. for those that do not know, "obuko" means he-goat. yeah he-goat Rotfl
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:52pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
all dis luv wey u dey do, I don do am wen i still dey dis ur level... No long tin ti take over
Oya awon eyan eja nla Dbanj #romanceisforbabies
#whogettimeforloveydovey
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:20pm On Mar 11, 2016
Chommieblaq:
Abbeyunique2, u dey follow me cry abi u dey laff me. Which levels
when i no be esu, why i go follow u cry. me dey laugh ni
PhonesRe: Which Data Subscription Are You Using To Browse? by Abbeyunique2(m): 6:06pm On Mar 11, 2016
Cuteamigo1:
yes it does.
thanks man
PhonesRe: Which Data Subscription Are You Using To Browse? by Abbeyunique2(m): 6:01pm On Mar 11, 2016
Cuteamigo1:
*885*1# ACTIVATE *885*0# CHECK DATA PLAN
does it work it with whatsapp and bbm
RomanceRe: Counter Thread: ten Reasons Why You Should Not Date A Nigerian Woman by Abbeyunique2(m): 5:42pm On Mar 11, 2016
Spot on OP, those aren't loyal
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:37pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
uncle abbey ko.u don 4get dat tym wey u dey wear only pant waka 4 street wey i dey pursue u go house.uncle abbey ko,grandpa abbey ni
u wan make i release ur throwback pic of 1998 abi. no vex me oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:36pm On Mar 11, 2016
Chommieblaq:
Heeeeekikikikikik mmmmmmhhhhheheh.
Fraiser haf finish me oooo(continue crying)
DTOBS u see abi, Fraiser I bin think say u be ma paddy, u come disgrace me like this
kikiki...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:31pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:
Nothing is getting a hold of me o..

You are a pretty, beautiful, portable and attractive (among other wonderful attributes) girl..
Who wouldn't want to be with you? wink
merikims i just wanna say hi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 5:00pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
e b like sey u don start 2 dey sweat 4 brain.
Omo yi no wan get respect for uncle abbey again
PhonesRe: Which Data Subscription Are You Using To Browse? by Abbeyunique2(m): 4:43pm On Mar 11, 2016
Cuteamigo1:
* 885*1# to activate and *885*0# to check your balance. mind you you cab only browse with opera
what abt bbm and whatsapp
PhonesRe: Which Data Subscription Are You Using To Browse? by Abbeyunique2(m): 4:33pm On Mar 11, 2016
Cuteamigo1:
airtel 250mb for 300. it's fot one month also
Pls can u share the USSD code for the sub
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:24pm On Mar 11, 2016
Fraiser:
so u no even b experience teacher, na midnyt class dey make sense pass, d buk go just dey enter brain direct
My wife dey come back from work around 11pm. I like to teach without fear and distraction.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:21pm On Mar 11, 2016
DTOBS:
...put asunder!!!

Now listen; No be me fine pass oh my pretty baby girl still you stand by me even though i make you vex….oh why why you love me like this tell me why baby why i deserve this oh aii baby baby ah…hmm hmm hmm
mo gbo pe kikan kikan ni o kan ju my baby baby no dey kanju even when your friends dey ranju (Fraiser) as we dey good dem dey mon’ ju you still respect my hustle i count on you, u no dey burst my bubble eh girl, there will be no me without you by my side how i want take survive how i want live this life now only god go fit decide na you dey burst my bololo dada….dada yea ah...

Oya take it from here baby
PUNCHLINE
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:15pm On Mar 11, 2016
merikims:
logodwhiz baby am home! were iambibi wey get mind to call pressy tolotolo? everybody know say u sabi waka find jubrealguy like....*mouth sealed*. u this logodwhiz sef I hear say u like polygamy wella,I ho castrate you b DAT oo.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:11pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
wch states u choose?
your 4 choice of state
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:17pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
u wey dey golden city dey chat wit mi.OYO ko,UYO ni.
crazy gal, Nysc go soon post us go same place I go frustrate ur life ehn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:11pm On Mar 11, 2016
iambibi:
wah dahhhh shocked.......olodo for language wey no b ma own?. Oya tell me sorry
lol. sorry ko. better come and learn language for ma side. 8-10pm
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:53pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
rainbow pouch ba.na OYO u and fraiser dey
yes you are right i'm in ibadan the capital of OYO and fraiser is from ibadan too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:33pm On Mar 11, 2016
iambibi:
.. Lol, chaii, God kno say i no understand dis one oo, ... Buh,... Any hw any hw shaa, all joingrin
abigael olodo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:14pm On Mar 11, 2016
iambibi:
... Lmao. No b small tin o... U really b Abbeyunique2....
oruko lonro omo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:09pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:
hehehe.
What's promiscuous?
Don't have that in my dictionary
OK o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:28pm On Mar 11, 2016
Who dey follow this HTGAWM season 2. i think this is the most twisted film/series i ever watched.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:25pm On Mar 11, 2016
LogoDWhiz:
ehn na.
tinz wey i dey see for this city ehn..
Polygamous life just dey sweet me
And merikims no like promiscuous men abi pressy don dey patronise dchiefpriest
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:22pm On Mar 11, 2016
Rukkyola:
thank u i don't wanto b unique.even abbeyunique2 no go buy red.na black e go buy.eshe...
me wey don buy rainbow pouch already.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:50am On Mar 11, 2016
teemama20:
Good Morning..Pls if u go to camp a day before, will dey allow u to slp in camp
DOUBLE YES
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:16pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... For ur mind abi, I sorry for ur case, infact I ugly pass baboon sef, if u see me enh u go don run say na how baboon take escape for zoo, I no blame u if u see d kyn crowd wey dey wia reg, if u see person snap u sef wa bemo ni, even if na 100mp cameral
lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:14pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
na who tell u dat one no start argument wey u no fit watch finish o
lol, i go soon sleep self.
do u knw the reason why pharoah didn't believe in moses God, why the jew didn't believe in Jesus at first
or why scientist are atheist?
they all believe if they couldn't see nor touch it, it doesn't exist.
i knw u don't believe in true love, but don't worry love is knocking on ur door soon

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 68 pages)