₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,107 members, 8,429,377 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:19 PM

Toggle theme

Abbeyunique2's Posts

Nairaland ForumAbbeyunique2's ProfileAbbeyunique2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 68 pages)

CrimeRe: Man Had Sex With A Horse In Katsina by Abbeyunique2(m): 9:59pm On Mar 10, 2016
tosyne2much:
Sometimes I ask myself, don't these silly people who molest animals know that nothing is as pleasurable as kitty-cat?
Speaking from collosal experience. aint ya
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:55pm On Mar 10, 2016
merikims:
una good evening ooo.
logodwhiz Darling sorry for leaving u like that.na now i dey get time for myself too,am sorry love.hope u don whack sha?
fraiser u don open church...clap for itself.I no like ushering job I wan be financial accountant.
U wan take my job? i need a female P.A though.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:52pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
abeg o I get one question o, hope no b say na d passport wey upload during registration nysc go extract take do our ID card nd discharge certificate, d passport wey dey my green card na error o, e worst die
u think say the camera go change ur ugliness. if u like use 1m mega pixel camera, u would resemble Bounce of Burkinafaso.
Awon eyan weird MC and sagna.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:46pm On Mar 10, 2016
Oyehomie:
Cos u av nt seen it, dat doesn't make it unreal guy....d fact dat u kno it does not exist is actually a prove dat it does... Fake tells u dere's original
but first u have to believe. true love does exist
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:43pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... No be u talk say na any meat u dey chop
Make i rephrase am, all kinds of moral-religion-guided-edible meat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:48pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
u dey eat monkey too?
*squeezing face that sounds like canibalism
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:42pm On Mar 10, 2016
Qutyjoice:
Neighbor! Neighbor!! Surest Neighbor!!! VillageGoat shd do for yur visitor.
u guys sha wanna kill villagegoat tonight
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:57pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... Am now a gud shelpard now o, all d sheeps are safe wit me bajebaje, u go soon dey here dia testimony for church, wait o, no tell me say na ushering beckytee dey o, upon da her angelic voice, I go see to her matter urgently, she has to b transfered com choir
LOL miolegba laye eh kojo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:47pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... I know say u be vegetarian
Vege what! lol. i love to eat all type of meat except pork.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:54pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
precious nibo, se u no no say villagegoat dey mk sense ni, we go kill villagegoat tk do easter pepper soup dat final
Kbs468 come warn ur wife
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:53pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
yea God is wonderful, I can see dat a lot of beautiful babes trouping in to d choir now, since bro fraiser has been ordained d new choir master, my annointin always flows wen am in d company of beautiful ladies, kai church members will start enjoin gud presentantion soon wen I start d evenin rehearsal in my bedroom
Throwing a lion in a herd of sheep. #sippingorijin
beckytee kuku dey ushering unit
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:50pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
y shld we not kill villagegoat
Even though i like goat pepper soup, villagegoat is precious
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:42pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat
OperationdontkillourVillageGoat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:29pm On Mar 10, 2016
hammedkola:
I'm still doubting If I should go for this camp or not. My wedding holds on the 26th and would still be on honeymoon... angry
Congrats in advance. it's not how long, it's how well u enjoy ur honey.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:44pm On Mar 10, 2016
wittyemi:
Thanks to GC's current best wifey a.k.a QUTYJOICE. Ciabonga *in Tu Baba's voice*.
siya bonga, swazi i think
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:20pm On Mar 10, 2016
Fraiser:
I tink UC is d best bur am not sure if it really save data
Operamini or Ucmini
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:58pm On Mar 10, 2016
wittyemi:
Thank you presido LogoDWhiz, my heart gladdens.Asantesanda *in Tu Baba's voice*.
asante sana (swahili)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:32pm On Mar 10, 2016
NYSC sha, why wasn't i suprised. i urge all citizen to keep an open mind with all NYSC consistent inconsistencies, anything can happen.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:46am On Mar 10, 2016
Rukkyola:
i laff @ boring lyk NTA.
na only me dey house and light no dey.i no get friends hea.d smal friends wey i get dey sch.OYO IS MY CASE!
LOL
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:33am On Mar 10, 2016
Rukkyola:
dat ur plan is nt complete.u neva add '2 chat on nairaland' me i no get anyplan o.i fit sleep,eat,watch music videos,commot,shikena house dey boring
Nairalanding is a constant k. house dey boring like NTA
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:18am On Mar 10, 2016
Special birthday shout out to my nigga, oga patrick of our time. wittyemi. may God bless your new age.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:12am On Mar 10, 2016
#1732
Rukkyola:
oya gud morning uncle no vex.i think sey u no c me na im make.hw ur nyt and ur morning? Wat ar ur plans 4 2day?
My night was good, i plan to eat, sleep and eat again then later finish this book i'm reading.
so what are u doing today
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:06am On Mar 10, 2016
Qutyjoice:
Lol....I'm not jor....Ya d Boss
All of me(cover) by Qutyjoice is currently being played by GCity fm 108.9.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:57am On Mar 10, 2016
Fraiser:
you gallant baba, I won organise small turnup for spixytinxy shop dis nyt nd I don make arrangement for babes, shey u go show abi u too don turn wife imposed born again, am very sure eaglevision go dey dia, da one na confirm sure boi, a correct man suppose sabi hw e go take balance marriage wit social gathering wit padis u know
Turn down for what! ama turn up pa. But the issue now nah iyalaje that snitches on us
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:42am On Mar 10, 2016
Qutyjoice:
Oga Akorin
Aunty akorin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:54am On Mar 10, 2016
Rukkyola won't say good morning to uncle abbey abi. issokay
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 6:53am On Mar 10, 2016
Fraiser:
baba I gbadun u jor, na u b real MAN
Gbayi padie
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:11pm On Mar 09, 2016
spixytinxy:
Unu goodnight oooo, iambibi if u like dey let jubrealguy friends dey deceive na u sabi, by d time him strt to show u him real colour, no call me oooo. I sure say na gbese him buy d ring wey him tk propose sef cos him don use all him last month salary tk drink for my bar
Alakoba ni iyalaje yi sha. @iambibi, spixytinxy no wan lose customer that's why she dey sow seed of discord.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:05pm On Mar 09, 2016
wittyemi:
He is a good guy ooo,maybe both of you are yet to be fully bathed in the aqua of marital consciousness because I see both of u everywhere (separately) as tho u r still single when u r supposed to be spending quality time 2geda to make up for the lacuna of not properly courting. You both rushed into getting married,it was like a flash to me; but don't worry,he ll come round...Patience and tolerance is what you both need. wink
SPOT ON BRO
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 11:01pm On Mar 09, 2016
tosyne2much:
That's true bros but dis one case dey different cheesy
well they won so no comment
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:59pm On Mar 09, 2016
boboLIL:
Mk I go place bet online.... Goodnyt everybody
boss welcome back
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:58pm On Mar 09, 2016
Jubrealguy and iambibi, u guys shld learn to accomodate one another. nobody is perfect.
singing igbeyawo by oritsefemi

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 68 pages)