Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 436 pages)
10, am in a happy mood ![]() |
so who is d commander and who is the brigade ![]() |
no u? |
haaaaaaa, my PIC choose well oooo, u lookin good |
ella, u c u now, me wey be ur sis, u no kiss me ooo, u leave me go dey kiss outsider, na waooo, blood is thicker oooo |
ella, na only that one u get to talk, c another babe dey put lie 4 ur sister head u come here dey talk nawa ooo, na wa 4 u sef, na wa, which na wao snazzy, gbaaaaaaaaaaam u have just proved my point that u like douzy, y u dey deny, must u drw me follow body |
he just hanged up n am missing him already |
thinking yes oo, i did |
the lie will be u are catholic i can sing i can dance i can ride a horse |
nahh goodnight ya'll, 4 those who just woke up, have a nice day, 4 those who is goin 2 bed, have a nice sleep. eyes closing gently am off |
ohhhhhhhhhhhhhhhhh, lol @moondust u telling me u cool cos i asked hw u were doin, lol, i just got that, hahahahahah, datz good moondust, sorry i am so sleepy therefore am slow, lol,. @jay, can u not freak me out with that kiss ![]() |
jayvin01:o ok, i getcha @moondust yeah it is cool, but trust me when it come 2 d bill payin part, it aint. lol newaiz tot i come say goodnight 2 ya'll b4 i go 2 bed, so GOODNIGHT YA'LL |
hottie |
wish u propose something else so I can have a change of mind, am sick of declining u, it makes me look mean |
haaa, just remember ur weddin is up soon oooo did u even think about d state of 9ja 2day? |
no its not |
Infourmer:yessssssssss, y do u think am complaining. [quote author=cute-ass link=topic=24209.msg1546694#msg1546694 date=1191238841]So you pay your broadband bill there according to how much you've burned up . . thankgoodness for the fast-price arrangement here oo. Anyways we're fine, u nko?[/quote]u so lucky, i dey ooooo, u sef where have u been? i hear one thing about u oooooooooooo, ![]() @moondust hw is that cool i feel like a freak always on my laptop. jayvin01:well sorryyyy rich boi, i dont have a fuckin job, i still feed of my parents, so it aint 2 cheap 4 me ![]() |
hmmmmmmmm i dont dig ![]() |
london base chick |
no u? |
wish u healing |
hahahahah10 cos u are observant, i like that ![]() |
thinking i tot i settled u guys b4 i left, i wont be there d whole tym u know, especcially in d bedroom ![]() |
huh ![]() |
ok check this ya'll, am starting 2 think i dont have a lyf, i cant even belief it myself, do u know hw many hours i spend on nl, i went go pay my broadband bills today and am like WTF. anyway sup ya'll |
u c u now, babe u are a backstabber, u told me to hold that pic 4 u, midnight, i no know wetin u c,u come dey give me pic 4 midnight, u said u didnt want ur mum to catch u. so i help u ooo, like a good samaritan, u no green come again, no be hin sleep come catch me. abeg pour out ur mind jare, stop twisting me inside ![]() |
no u? |
sup ya'll hw is my match making goin, i knew it would turn out good , any gratitude yet ![]() |
na wa ooo, i dont know if i should say hi or just walk away in order not to interrupt. |
haaaaaaaaa, e be like say u were not a beast in a genie lamp last night, datz y she is angry @ u ![]() |
ayefele200:thinkin i be crazy 2 4get star, i still gat luvin 4 u mehn thinkin waddup moodizy, waddup toyin and nella |
10 cos she yab dem finish n call dem honey, i like that ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 122 123 124 125 126 127 128 129 130 (of 436 pages)


alot of competitors, so u got alot to choose from, 