Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 436 pages)
@bolarge, is that yew 4 real, ![]() |
hahah, na only hire, the boku 4 here, u no need 2 hire them, worst part they cant speak anything in english so the chinese go dey flow wel wel, lol |
u feelin me? me sef dey suspect ooo, weting hin brother cyc get 2 talk 4 this one now |
@j-girl, this ur vacation add one more talents 2 ur numerous one, hw 2 confuse person ![]() |
heyyyyyyyi, new guy, wazup, u are very welcome and i hope u like it here, by the way, am acidrop ![]() |
sprtan mn, na footbal club, lol |
who dey, sorryoo ino know say some one dey, oya fill me in |
terndy, wetin u do our bro douzy, ? |
chineke, trendy, u sure say u dey ok, na chinese u con dey speak now, |
hmmmmmm, i don join, finally ooooo, cyc, wat did i say anything that hurt u, am sorryyy , nahh am kidding mayne, i wasent sounding subdued, or whicheva grammer u use there,ehee, we douzy sef? |
Make una cough till you drop.gurl, no be u say u wan join, moreover i dont think me and cyc pair sef, that guy fit kill me and no one will know, and e be like say e no even get tyme 4 babes, so j i wish u luck, lol |
twinstaiye:rilly, am oct 11 too, u the first guy have met like that, congrats ![]() |
isnt kate already with needeq , y una still dey disturb her now, and cyc no, i wasent going 2 runs creamish 2 another guy, kate u and ur mouth eerr, nwaiz she was on my messenger and i guessed it was her, lol |
creamish are u online right now? as in yahoo messenger |
yeah, ino and i hope we dey take account of al these nairalander lovers, so that we go witness wat happens in the end, talking about end, we still dont know wat happened 2 douzy and ozigbo, they hooked up right infront of me |
u sure say they go fit bear 2 watch their babes die, wel that just show hw much they love una |
ok, nedeeq, u dont even need 2 answer that question now , another love birds, so hw many they be now |
@bolarge, it says picx of nairalanders ![]() |
i wonder wat chucks and douzy will say, wen dey c this one of a kind fight |
Cyclone5:no mayne, u not , i thought u would get my jist, u my main man, so no u cool, @nedeeq, is it true aout u and kate |
hw una fighting dey go sef, i say i wan be referee, and as i care about u, *whispering* no let that girl thro u 4 ground oooo |
hhahahahaha, dat means say e go don involve spears and sword, gosh, make them keep us informed , lol |
who threatened u, i said i take that conclusion back, nwaiz who threaten u |
wetinbe c.v againoooo ![]() |
kinsh, talking about fun, u in the right place, u are warmly welcome bdw, am acidrop acid 4 short, lol |
creamish, i dey ooo, i want u 2 appear in the other thread nedeeq wan yarn us story , gosh, i look like some kind of tatafo ![]() |
@cyc am good, and very fyne, inshort neva been better, if u asking me because of that stupid ex |
nedeeq, nice 2 finally meet ya, i don dey hear of u, and kateflow, its good we can get it right from the source now, |
right in here ![]() |
jesus this is getting even more serious, edon reach tools body, gosh i wan be referee ![]() |
hahahahah, ok, just let them know the terms and conditions, |
yeah @cyc, u can be a good samaritan and offer them accomodation, now, lemme me plead on their behalf |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 372 373 374 375 376 377 378 379 380 (of 436 pages)


, nahh am kidding mayne, i wasent sounding subdued, or whicheva grammer u use there,
How the worm turns. Good to hear you are bouncing back in style.

