Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,284 members, 7,867,756 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 11:45 PM

AdeDelaw's Posts

Nairaland Forum / AdeDelaw's Profile / AdeDelaw's Posts

(1) (of 1 pages)

Literature / Re: Olómo Ló Layé.omo Wa Ò Nì Kú Mó Wa Lójú by AdeDelaw(m): 9:13am On Nov 26, 2013
9ce job, keep it up.
Literature / Re: My Life On Campus... (A MUST READ!!!) by AdeDelaw(m): 9:08pm On Nov 22, 2013
E be like say i late a little, but e no mean since d food still dey warm.......kingzpen, wetin happen nah? Dis food 2 small nd as a koderi, small food no dey do me...
Abeg, make u let d next 1 full cooler
9ce job, keep it up

1 Like

Literature / Re: My Life On Campus... (A MUST READ!!!) by AdeDelaw(m): 1:37pm On Nov 22, 2013
9ce update,, xpecting more
Literature / Re: My Life On Campus... (A MUST READ!!!) by AdeDelaw(m): 10:35pm On Nov 20, 2013
I want 2 knw ao u update, i min ix it everyday? so dat i will alwayz b d 1st 2 taste it wen itx still hot cos

i dey gbadun ur story.


I dey Follow u like twitter
Literature / Re: My Life On Campus... (A MUST READ!!!) by AdeDelaw(m): 10:26pm On Nov 20, 2013
I want 2 knw ao u update, i min ix it everyday? so dat i will alwayz b d 1st 2 taste it wen itx still hot,

Guy, i dey gbadun ur story.


Following u like twitter

1 Like

Literature / Re: False Pretenses <1ST POSITION, ROMANCE STORY OF THE YEAR AWARD, 2013> by AdeDelaw(m): 8:10pm On Oct 22, 2013
I was unable 2 vote, cos i b newbie 4 NL. E pain me shal, bt wetin man go do.....anty Repo congrat oo bt shall u deserve d award anyway.
Literature / Re: <<<Tri-paternal Son: Serpentia>>> by AdeDelaw(m): 5:28pm On Oct 15, 2013
E don tey wey i don dey read ur tori bt i no coment, bt now i hav 2 tell u u re damn gud @ horror story wich made me 2 like ur story d more......lukin 4ward 4 d nex episode....thumb up
Islam for Muslims / Re: Nairaland Muslim Newbies: Introduce Yourselves Here by AdeDelaw(m): 7:51am On Oct 13, 2013
Salam, Am abdul-afeez by name, a native of osun st.it 9ce been here among my fellow muslim. Wish 2 alwayz visit ds tread(may Allah help me)

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.