Adenodi002's Posts
Nairaland Forum › Adenodi002's Profile › Adenodi002's Posts
Afghanistan now a dangerzone these talibans get mind Abeg man must chop everything dry for now anything i see i go happy ECO BANK 5270006784 |
xjiggy:lol ok no wahala nah |
Insidenaija:see this kind money if you cut am to NGN nah bigger figures make God help us Abeg who go do me 1K 5270006784 eco bank |
I experience this also. A married young woman that have gave birth to 3 childrens walk to me one day and i knew is husband also. She confessed that she really have feelings for me. The woman just trying to have sex with me, thank God for my life i would have fall also and thank the elders that gave me advice |
Jaymoney5000:slawormiir of this guy no nothing a real bomber go knw say body IP dey |
Honestly, yahoo dey hard now. Due to nigerian economy everybody don turn bombers but let me tell you any yahoo boy that just started and boiling hard. I mean get luxury cars and house nah juju make i no lie you. Boys dey do ritual now oo. Juju dey i can't lie you. Many girls have been used on the street, them no go die or sick but them don use them alive. Boys dey para but dem no go give you location. Some dey spend hundred of thousands to get soap. Even bombers plenty pass client now. Nah juju everybody dey do.. The more money you use run body IP if it's a legitimate place the more longevity of your money... |
slawormiir:slawormiir shey bombers dey Seychelles make i japa go there. The country make sense for vacation though |