Admos22's Posts
Nairaland Forum › Admos22's Profile › Admos22's Posts
1 (of 1 pages)
olatade: Abeg inside jacki chan and jet Li who go beat?? . * inside macaroni and spag which one sweet pass... . *inside boys nd gurls who dey do amebo pass.. . *inside messi and c.ronaldo who fit play pass .. *inside boko haram and al qaeda who get mouth pass *inside ASUU nd Thunder which dey strike pass.... *inside me wey post diz nd u wey read am who no get work pass..u no serious |
Very interesting |
1 (of 1 pages)