Aftershave's Posts
Nairaland Forum › Aftershave's Profile › Aftershave's Posts
1 (of 1 pages)
somtimes young girl come old for sense too much e no good E no dey young at all. |
the olda dthe berry d sweeter the juice, tokumbo komot here/ E no sweet e don old abeg make una find me young girl wey fine/ suga mummie na for money the only juice wey dey sweet here na the money |
you know say una get problem. maimy wata people una no go go heaven. na who say una dey go heaven>? all of una wey da na okro soup or whetine una de call unaself. As for me I dey cook okra soup for night.make una come chop o jare/ make i baala joo. maima wata be di ekwensu na\e good sef. |
nohing wrong with being virgin no big deal |
Whatever happened to persecution ![]() |
The tory don change na. I think say there use to be persecution these days christaians are the ones being hostile. Odiegwu. |
1 (of 1 pages)
