₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,277 members, 8,421,135 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:24 PM

Toggle theme

Agboosh's Posts

Nairaland ForumAgboosh's ProfileAgboosh's Posts

1 2 (of 2 pages)

NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 5:39pm On Oct 05, 2013
Okestra01: I know,na to redeploy be that.Pls,does anyone know how easy redeployment is?and when does one start the redeployment process?
Ao una dey ooo


To redeploy no b moimoi oooo na big wahala u wil nid 2 fill so many formz dat 1 na small tin but d big wahala b say wen person redeploy u no go c ur salary 4 3month because of d form wey u fil so dey ar 2 4 ward ur case 2 ur new station and again gettin 2 ur new station 2 fix u up na anoda wahala because den go don send d korperz wey dey dere out n
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:03am On Oct 05, 2013
Gud mornin pple ao una nite...
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 7:13pm On Oct 02, 2013
Wot wil u do if u ar posted 2 north 2 serve wil u go 4 d 3 weekz wahala/enjoymt n after run back 2 west or u wil nt go @ll n wait 4 anoda 3 month @ home......

Can i hear ur view
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 11:45am On Sep 30, 2013
I dey alway laff wen i enter dis no b joke ooo,una do well



2 U wey d celebrate buyday no 4get dimplecake ooo na her hand work sure pass 4 dis room...
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 5:08pm On Sep 28, 2013
To d manU fanz in d buildin hmmmmm una neve c anytin ooo.Take heart !!.

I REP ARSENAL
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 7:13am On Sep 28, 2013
rolandy22: C13 I need your advice.... is rivers state better place to serve.... I heard all corpers in river state teaches...
Gud mornin pple ao una body n hope say una body dey in good shape 4 2days show..No ankara no semo ooo!

@rolandy22 u no wan teach abi sowi ooo 85% of korpers ar sent 2 skul 2 teach so no mata d state u find urself u ar 2 teach dats d order 4rm Fg..Ar u a doctor or a law maker
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 9:38pm On Sep 26, 2013
WinnieDPooh: as in shop? Not yet oo what about you?
start wetin even i neve tell dem 4 aoz oo.Mayb i wil start nxt wk
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:24pm On Sep 26, 2013
WinnieDPooh: Goodeveningsmiley
Same 2 u hope say u don dey 1 or 2 tinz 4 diz trip
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:07pm On Sep 26, 2013
Beautiful pple ao una dey?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 5:23pm On Sep 25, 2013
If nasu join nxt wk ao va abt our letter,letter sure so?
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 6:47am On Sep 25, 2013
Gud mornin pple i blve dat sum pple here go dream say dey don enter camp putin on white but d bad story b say dere 1st day in camp na man o' war beat dem...4 startin...

D gud news is am gud 2 go.#TeamEkiti!!!
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 9:21pm On Sep 24, 2013
Hmmm i kw say @ d end orange go sweet noni......Keep d faith@U
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:33am On Sep 24, 2013
GuD mornin pple ...To those dt hv dere num nw i wish u gud luck as u set 4 d trip N we dt r stil waitin 4 d gud news it shall b ourz IJN....#+TeamEksu no news yet
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 7:39pm On Sep 23, 2013
>Eksu kini scope any news¤ ~
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 9:12am On Sep 23, 2013
Ojestas: lil piece of advice; do not be too anxious,so u wldnt be disappointed. . .GODSPEED y'all!. . Gud mornin
Hmmmm a new day wit a fresh tension God dey n he wil c us tru...



Pple no slip ooo i no blve ao 666 take skip my tot was dt pple wil nt come online so it wil b dull but wit d look of tinz expetatn is veri high...¤
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 7:05pm On Sep 22, 2013
hopeyemmy: #TopOfTheLeague Savour that! #Arsenal
Na so Ozil is wrkin arsenal is movin 4ward
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 6:34pm On Sep 22, 2013
Phreshpet: Dark day for the red devils as they were thrashed 4-1 by Man city that was not given a chance before the match....Fellaini was a mess...RVP's space was felt and we actually know now the coach that should be called 'the confused one' or 'the clueless one'....up blues ( i mean the chelsea blue)....mou 4 life
To all ManU fanz una neve c anytin ooo una go chop am diz tym around...Sowi Sir Alex ur shoe 2 big 4 moyes....
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 6:34pm On Sep 22, 2013
Phreshpet: Dark day for the red devils as they were thrashed 4-1 by Man city that was not given a chance before the match....Fellaini was a mess...RVP's space was felt and we actually know now the coach that should be called 'the confused one' or 'the clueless one'....up blues ( i mean the chelsea blue)....mou 4 life
To all ManU fanz una neve c anytin ooo una go chop am diz tym around...Sowi Sir Alex ur shoe 2 big 4 moyes
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 4:09pm On Sep 21, 2013
dimplecakes: .......and dis ?? From the internet also........placed on my hand abihuhhuhhuh*mtttcchheeww*

Am so proud of my job !!!!!!!!!!!
Hmmmm dis gr8t nice wrk wit dis picture nobody can say no or mention copy n paste...Ur savings go don make sense nw ooo.~
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 12:32pm On Sep 21, 2013
dimplecakes: Creative!!!!!!!!!.............isn't it? Cake making is fun. God has been fully involved.

Everything on this cake is edible........Trust mii!!!

@DimpleCreamyCakes..............ur satisfaction is my Achievement.
Is dis ur hand work or na copy n paste.....Lol
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:54pm On Sep 20, 2013
obinoral: Eksu is sure if you result is approve before the assu strike and and ur list is in the Dsa office before the nasu strike u are good to go... Eksu is list is in abuja so dnt worry urself provide the above conditions is meant. I rest my case.
Hmmm ok o God dey..
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:43pm On Sep 20, 2013
Ojestas: eksuites r still hoping too. . .so, we indeed gather dey...lolz
Den no sabi say we dey hope ni e no sure 4 anybody
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 8:19pm On Sep 20, 2013
WinnieDPooh: Then maybe you would have said "any news from EKsu" or "what is the latest from EKSU"? I responded to your post that way cos you were like the fourth person saying that.


By the way i'm a sis and not a brocheesycheesycheesy and i'm sorry for the way i responded to your post. ONE LOVEsmiley
O.M.G u b female i can't blve it wit d way u sound(reply) take am jeje ooooo.We gader dey
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 7:56pm On Sep 20, 2013
WinnieDPooh: You no go see them post when person post dem go say OAU dey make noise like say we ask them not to make noise too. The other day i just decided to ignore one Nancy and a girls post. And by the way we are sharing information and not even making noise!
Bro no b war nw, wetin i min b say is dere anybody 4rm Eksu wu can update wot's goin on dere
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 7:35pm On Sep 20, 2013
David Hume: Yes dear! I just pray oau post wateva dey want 2 post b4 nxt week thurs cos I already promised him dat by nxt week fri I shld av an ans 4 him if I am going 4 servc ds nov or not!
Na war b dat 4 ur sdy but any way ur time wil nt pass u by........Is dere anybody 4rm Eksu here because is all about oau from A.m 2 P.m ....
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 1:39pm On Sep 20, 2013
legendsilver: first of all, INTRODUCTION
I rep Eksu waitin 4 call up number
NYSCRe: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by agboosh(m): 9:42am On Sep 19, 2013
Hello room am new here can anybody update me about batch C progrez!pls

1 2 (of 2 pages)