Agboosh's Posts
Nairaland Forum › Agboosh's Profile › Agboosh's Posts
1 2 (of 2 pages)
Thanks boss have seen it. I will get back to you soon. IdeasPro: |
Please I just came across this thread and I have interest in the ebook please this my mail, agboolastephen10@gmail.com |
AbiPop:Am new here and am in EMT pls add mi up on watapp 07032980437 I need ur help |
AbiPop:Am new here and am in EMT pls add mi up watapp I need ur help |
On my way to imo camp so lets meet dere |
Abeg na ao much imo state govmt dey pay corperz |
Posted 2 imo state from EKSU am AGBOOLA TOLU...07032980437 |
T.Spice:Bro i c u we gader dey..Team Imo |
Wetin appen i neve c pple goin down 2 IMO where una dey ooo?Mke una show face na |
Wow am gud to go..............TEAM IMO Lets go dere |
jummydav: no be u alone o, I can't even sleep again, it be like say my BP don dey high EKSU with their wahala, to collect result self na gobeEveritin na wahala on diz land(eksu) but i don collect my result 2day so waitin 4 d leta |
Na everi tym wey i login to diz site na im my heart beat dey change HMMMMM....Eksu i dey wait ooo |
jummydav: eksu don dey craze o, so I go stay here till saturday when camp is tuesday.Na so oo u go wait ni ooo.Na wic sdy u dey skul area or town |
jummydav: yes am in skulNt dsame tym list wil b out b4 leta 1or 2 day interval |
Ao e take appen oooo page 999 n 1000 don fly go na war oooo,anyao we nid 2 move on and 4 una wey make page 999 n1000 una do well ooo |
FUBICUTIE: wats d diff btwn posting list nd d call up letter?list wit b out b4 leta d list wil jst indicate d state where u ar goin 2 serve,dat's how dey do it in my skul ooo ¤Eksu |
ade014ril: I beg which day precisely?U kw say eksu mad no b small i tink dey wil paste d list on friday n share d leta on saturdy |
jummydav: they said it will come out today but still didn't see anythingAr u in skul?List wil b out by nxt wk |
jummydav: are you through with your clearance? I also hear that posting list will come out before letter is that true?Am tru wit my clearance postin list wil b out b4 leta |
MissIndependent: Lol e neva full oo very very scantyNt bad jst dey indoor dey watch film |
MissIndependent: Dont take it personal dear lol i only made a joke about your statement. You said you are in A department instead of saying you graduated from A department. Of course i know you are a corperI kw say u wan do d noon show i don d wait 4 ur reply nice1..ao ur sdy hope say ur box don full |
MissIndependent: So you still dey school...you neva graduate and you wan serve next week? Na wah ooWetin u min missindependent shey dat1 possible ni Camp tinz on my mind |
Page 1000 on d way my name must b dere *¤ |
jummydav: educational mgt , u?We gader dey ni ooo na Social studies deprt i dey |
jummydav: Is there any unad student in this house?Yes from Eksu wic deprt ar u |
Sotenna: Life is the most difficult exam.HMMMMM. |
ASUU abeg allow mi 2 c my pple b4 i carri my bag 2 d promise land ooo...Ao una dey dere ooo |
Elo pple ao una dey?I can c some new set of pple in d aoz una welcom oo but wetin i wan give una sit down first make i check iya osho...... |
Sotenna: Send people to help?Bro na so o u can send pple,i asked a frd yestidy n he said nccf excos do come 2 camp everi day 4 church progrm n after d service dey wil ask if u want 2 use ur atm dey giv out forms where u write ur atm code n passwrd/amount n d nxt day u wil hv ur ego..Bank go send u mssg 2 kw ao far |
Adary: Ututu oma umu nwa C13, pls I wnt to find out if there are ATM machines in camps?D answer is no but u can send pple 2 help |
[quote author=Sotenna]The kind things wey I dey read for this thread tonight...I don dey vex oh. Person wey no dey spend upto 2 minutes for this thread in a month go waltz in tell us say we no dey discuss useful things come waltz off. Without NYSC discharge certificate the Nigerian labour market dey look us like aliens...and this bloody program is what is keeping some people who've got their games all staged grounded. Still person come here dey talk air. We all knew that there was a life after Ha my brother na trutalk i support u bcoz 4 dis country wey we dey so pple ar nw goin 2 skul 2 learn but comin out of it 2 move 4ward is a big problem.4 u wey dey open mouth u don do ur master plan Ba n do u tink is goin 2 wrk out as u take plan am?neve put IJN we all kw it dat tins ar nt movin as we expect na prayer we dey use join am 2 make sene.1 step @tym pls |
1 2 (of 2 pages)


Camp tinz on my mind