Agoro2u's Posts
Nairaland Forum › Agoro2u's Profile › Agoro2u's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 28 pages)
i guess your fone is lock wit network bt let d engrs in d house offer U d solution |
yeah i'm back & still remain man u fan. any koko in d house? |
why nah my post keep disapearing,mods be 9ce to me nah. anyway i'm signing out cos i need to go to stamford bridge to dismantle chelsea |
@tunnex190 & genuflect,i no dey downld wit my fone cos i dont know wats wrong wit my fone wey he no dey downld even if everybody dey witness downld bt d stuff wrk wella |
oh my God! where is my post? @insongrata,check yah box i don send d stuff FOC |
well done guys,keep the thread alive and more app rolling. |
zain is still d best, walking out |
he won alot of software,musi & video downld. |
Zain rock wella on 4.2, 2.6, 5.0 & speed lk fire on bolt 1.5 |
pls is it true that the shortlisted name of civil defence as been release? keep the house updated |
watin cause wahala? |
@orikenny, MTN don put fish inside your soup be that make you dey jolly go |
adebayo201:yep you are right my zain is super fast now that they have leave it for Etisalad maltinal |
Passing by >>>> |
una well done etisalad chopper ![]() |
I think it's high time we eFBeeTee begger should group ourself to diff network to avoid overcrowding on single network cos i observed that zain has back to normal within a few past days that pple have switched to mtn |
Abeg make U guys switch to MalTiNa & leave ZAINab 4 us. |
@eugene,zain is still rule on my fone,only that 4.2 + access usually slow around late noon bt if wit little ip modification,U can surf better. |
hmmmmm ![]() |
ok,i now get U right when U said 4 today cos U cant compare display of opera to wap, wap is just gprs's abuse |
you are welcome |
@john,once U register for courses(b4 final submition),it will bring Ur charges that U have to pay to know Ur actual charges and if at all U paid excess,it will still remain in Ur acct which U can still use in the following session. |
U mean wap na hot soup 4 now? how manage do am |
so U guys are still with this deal? ![]() |
that's adebayo 4 U, mr 9ice U r doing a good job |
Good morning guys,wht is d latest? |
i'm suprise wit this market strategy,engr in 2 days? |
try this www.unlock-free.com/ gud luck |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 28 pages)