Ofcourse every system has a loophole ..criminals will look for those loopholes and exploit them .
The US lost and still losing millions in dollars to
Tax refund and unemployment benefit scams .
inoki247:
Lol after displaying to ur Village people say u sef don buy car mak u come discover say ur car dey part of the stolen car.....
Naso most people iPhone be na stolen iPhone dem dey use until village people will answer dere Japa prayer....
Buh on a lighter note this people Port too are porous na hyping dem jus dey use hide dere own how 300 plus car take leave una country without verification wen no be Paper...
That's why I look at people always shouting saner Clime our corruption are jus noise if u enter this people system you will discover they're worst na Media dem dey use hide am ..