₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,968 members, 8,514,715 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 07:48 AM

Toggle theme

Airforce1's Posts

Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 736 737 738 739 740 741 742 743 744 (of 748 pages)

Jokes Etc › Re: From Lola To Studere by Airforce1(m): 6:14pm On Jun 05, 2009
your partner in crime u meant grin
Jokes Etc › Re: What Is Love? by Airforce1(m): 6:12pm On Jun 05, 2009
V3,

u make me laugh grin



abby,

orie fokasibe
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Airforce1(m): 6:09pm On Jun 05, 2009
Thats why smalll small children nor dey baff for outside because of you na
Jokes Etc › Re: What Is Love? by Airforce1(m): 6:07pm On Jun 05, 2009
sharrap and go back to ya gateman profession
Jokes Etc › Re: What Is Love? by Airforce1(m): 6:04pm On Jun 05, 2009
u just dey sell market wey nor get NAFDAC number anyhow for here
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Airforce1(m): 6:02pm On Jun 05, 2009
why u sef nor dey face ya own warrant sef?
Jokes Etc › Re: What Is Love? by Airforce1(m): 6:01pm On Jun 05, 2009
U no know sey na STUDIO BE THIS ABI? lol
Jokes Etc › Re: The Fight B/w Studio43 And Dan1 by Airforce1(m): 5:59pm On Jun 05, 2009
*yawns*
Jokes Etc › Re: What Is Love? by Airforce1(m): 5:58pm On Jun 05, 2009
who cares?
Jokes Etc › Re: What Is Love? by Airforce1(m): 5:55pm On Jun 05, 2009
Stale as usual   tongue  grin


clem don miss her period again  kiss



Abby,
atleast , puberty still better pass poverty wey u sef dey na  grin
Jokes Etc › Re: And Now This by Airforce1(m): 5:03pm On May 02, 2009
na for naija that one dey?
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Airforce1(m): 5:01pm On May 02, 2009
grin
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by Airforce1(m): 4:59pm On May 02, 2009
na small question GENERATE all dis miscafon answers nii
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by Airforce1(m): 4:57pm On May 02, 2009
grin grin

blacky which one be waka pass again
Jokes Etc › Re: Party by Airforce1(m): 4:54pm On May 02, 2009
sylvex
u wish abi?



blaze,
i think sey u nor dey fear.
Jokes Etc › Re: Jokes Sections: - Chat Thread 2 by Airforce1(m): 4:32pm On May 02, 2009
na so hin dey do grin
Jokes Etc › Re: Lol by Airforce1(m): 7:09pm On Apr 23, 2009
D1KeleVra:
she no get work. where u think say she dey go 'collect salary' from?
WICKED!
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by Airforce1(m): 7:01pm On Apr 23, 2009
studio doesn't believe in RUSH RUSH, cuz lotsa peeps wey don rush into things way back are no where to be found today.

AIDS IS REAL cool

WEAR YA RAIN COAT wink
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by Airforce1(m): 6:42pm On Apr 23, 2009
lolabey

do u think the name studio43 was picked from the gutter?
well, incase u dont know, MY BOSS STUDIO43 IS A CELEB, wink
Celebrities › Re: Upclose and Personal with Nairalanders by Airforce1(m): 8:38pm On Apr 21, 2009
D1KeleVra:
". . .in the hand of the creature"? You mean like a Sasquatch, The freakin Kraken or somthng?
i nor expect u to see pass like that since u nor fit do without drinking garri everyday cool

nor be sey u fit even spell ya name, olodo rapata
Nairaland General › Re: Please Do Accept My Letter Of Apology by Airforce1(m): 8:06pm On Apr 20, 2009
D1KeleVra:
Heys! Don't take ur career so lightly tongue
stop beefing self-service ass,
Celebrities › Re: African Beauty That Turned Down Lil Wayne. by Airforce1(m): 7:41pm On Apr 20, 2009
grin
Celebrities › Re: Upclose and Personal with Nairalanders by Airforce1(m): 7:37pm On Apr 20, 2009
studio43

grin grin

your signature makes me laugh grin
Jokes Etc › Re: Y Una Ban Banke? by Airforce1(m): 9:58am On Apr 10, 2009
if only i could turn back the hands of time
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by Airforce1(m): 9:56am On Apr 10, 2009
never knew i would be granting an interview today cool
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Airforce1(m): 9:41am On Apr 10, 2009
abi now what? tatafo
Jokes Etc › Re: We Are Rebranding The Joke Section. by Airforce1(m): 9:38am On Apr 10, 2009
madam say after me , how u dey

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 736 737 738 739 740 741 742 743 744 (of 748 pages)