Airforce1's Posts
Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 737 738 739 740 741 742 743 744 745 (of 748 pages)
i hope seun would listen to the voice of the people this time, and unban studio43 for good ![]() |
platinum, Nne ke kwanu? ![]() |
western union would be preferable, $500 dollar |
pay in dollars, should i give u the tracking details? |
o yeah ![]() |
borrow borrow boxers na ![]() |
do i owe u an explanation? ![]() |
dont worry bout my teeth, i go don level dem before the party, aunty lola must be a good cook i bet ![]() mmmmm |
studio yes, just got banned |
i dey studio43 galleria, doin some collabo, why u dey ask sef? |
STUDIO don enter am at last, he's just been banned for spam i dont know about? i dont fink dis is good in any ways |
lol |
Well seun don ban studio43 ![]() |
studio is very much educated, forget all the creep ups the bobo dey raven for here abeg ![]() |
we just dey talk dey go, nobody wan come up wiff something reasonable. dis party must hold o ![]() |
groundnut and garri soaked together 24hrs na hin u dey call evidence of good living, clemcykul male or female u nor know those wey trully like you |
i dont like it when grown up men still behaves like this |
lola it's a mistake. i no go do am again abeg no vex Warning - while you were typing a new reply has been posted. You may wish to review your post whata, lol anyway sha romade free that dude studio . like i've said before, he's a good kid. |
yeye fowl close tha yeye mouth jare, nansense ![]() |
papine:could that be the voice of one of my casual employee? ![]() |
studio i want to be like you bros show me the way na |
she? u got it all wrong lollabey, clumsy is a 'HE'' NOW U SEE WHAT I MEAN ? |
watching with keen interest ![]() studio must be a special kiddo ![]() under 2minutes hin don accomplish hin mission , wakka comot ![]() |
u always know how to do it right studio. and it worked, see as 2 of them just dey reject themselves like sey tomorow no dey |
studio you've suceeded in breaking romade and lola's union abi? |
papine:come! how u manage escape yaba left tuition sef ![]() |
the boi is good isn't it? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 737 738 739 740 741 742 743 744 745 (of 748 pages)





studio, you don get supporters,