AjGentle's Posts
Nairaland Forum › AjGentle's Profile › AjGentle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
![]() dania30: Abeg remind me 'who u be'Yu dey do lyk kingkong abi no worry |
noordean: AJ baba i dey o,u no stable 4 aos 2day,u jst dey flunctuateMy bro naa fone ish ooo no mind m̶̲̅ƹ jare |
Anaskie: we dey fine sir. Hope ur gud.Am gud ooo my chairman |
sodiqyinka: im gud bro... How ur syd ds lovely evening?Adupe ooo boss M̶̲̥̅ii |
sodiqyinka, noordean, princetunex , niceeric, AmegoA, Anaskie, trendiitee, Taiye4Christ My pple aww una D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ ooo |
Evening guyz ℓ̊ swear naa para mode ℓ̊ dey dis aftanoon ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ 406 dis evening ℓ̊ c 416 which 1 nau.... Uhmmmm ℓ̊ no fit chat until ℓ̊ go pay my debt 4 d̶̲̥̅̊ missing pages ... Taiye4christ wetin we go do ooo |
dania30: I pray sey I get e-boo oDania yu D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ try meee ehhhhhh yu no knw who ℓ̊ be sha |
Aksimple47: yes nw........I simple pass ABC...................jst dey hustle 4 dis nysc stuff naaa ni.............dats y...........bt stil following dis thread...OKAY!!!Chop knuckle bro |
dania30: Iyawo Taiye. No mind am jare.... e dy start music wey e no go fit danceChai so upon all ur forming yu sef don get E-boo Myheaddeyshakeuntopurmatter. Chai |
Tashaa: and why would you want anywhere aside those places.. Ota s okay too nd Ijebu.. so I heard. not bn there. I'm based in Abeokuta.Ijebu Nkwa!!! Noooooo. Ayam an" Agoist" meaning ℓ̊ finished frm OOU, Ijebu corpers dey SUFFER, it is only indigenes of d place work on serving dere biko. Biko if yu cum abeokuta no even tink of Ijebu ooo. My Case ℓ̊ Rest!!! Gbam |
![]() profeoo: Nw......dis is much beta frm u! |
profeoo: Yea,tanx broAs in ehhhhh!!! Guys will always βε̲̣ just dat GUYS (quickly collects d olive branch and runs off to sodiqyinka) but Prof Dis ur olive branch resembles Ugwu branch ooo Y naaa |
Tashaa: excuse me, enough of what?.. you should be telling that boy this. have a nice dayAunty abeg dis is our chairman 4 dis thread yu nid 2 calm down just lyk he said we are all colleagues and bsides am sure sodiq as gotten over it... Let's nt make a mountain out of a mole hill |
trendiitee: Sodiqyinka abeg no vex ehn,,,I take God beg u.. Jst let it pass,,u re more dan dis nw... Biko,,mbok, joor, please..Oya I trust pastor Adufe herself |
Taiye yu. No. Go talk abi |
Oga Akerry Pastor trenditee Oga nordean E riot don start ooo abeg run cum oooooo!!! |
mimiy05: good morning my e-family..been having a hard time logging in...Baby morning ooo. ♓☺ω was U̶̲̥̅̊я 9t€... Myn was kul |
profeoo: pls learn to respect ppls opinion! Ur choice of words,my fwwend ar so not cool. The reason y dis thread was opened was for C14 to mingle n share ideas,even if u dnt lyk such ideas,u hv d option of remaining silent abt it. Bt saying ppl ar talking BULLSHIT...........gosh its totally nt cool for a graduate who should hv learnt to always hv an open mind in d learning processHey guys stay camp plss . Emotions ride all d tym pls let us just control our feelins prof abeg βε̲̣ kul |
niceeric: na joke I dey ooo!!!! No vex....i no know say u be seasoned sniper I beg...no shoot ooooWas just about 2 pull d e-trigger naa God save ur E-life aww nau my boss |
Morning yu all aww was ur 9t€..... coruso, Invincible2k2(m), AjGentle(m), Taiye4Christ(m), Aksimple47, dania30(f), Tashaa(f) Aksimple aww nau abeg aww yu simple reach abi yu simple pass 2+2 ni Tashaa yu are wearing so many rings sotey yu D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ confuse us abeg wat is ur status as per those rings abi naa guyz plenty reach lyk dat...... BTW are yu new here? |
sojiboy: Danny Welbeck is the only player in the Arsenal squad with a Premier League medal(Laughs so much unconsciously holds on 2 an electrified boiling ring and still laughing) Sojiboi yu βε̲̣ bad pikin |
timifakay: I'm just a ghost reader.(Calling on d God of Elisha) yu e-ghost receive e-life by fire(laying of e-hands on e-head and performing e-deliverance) |
niceeric: oga mi, I beg hope say ur rifle dey on safety oo......dis one wey year scope dey on top us..sup bro!Morning ogami back 2 discussion (vexing mood) am a professional plss . Am a sniper since d̶̲̥̅̊ days of bows and arrows and ave never bin a victim of "accidental discharge". U̶̲̥̅̊ betta apologise b4 i accidentally E-fire yu nau. |
Sniper Watch!!!! Evening friends how are yu doing Marshiro(m), melucynk(f), princetunex (m), niceeric(m), Akerry(m), timifakay(m) Guys ave nt chatted wit yu b4 aww una dey ooo my pple |
Boo so dis is ur month and ℓ̊ don't knw uhmmmm |
Happy New Month friends ave a blast , Boo appy new month hope yu are on d move already Members of d ause and ghost moders ave a blissful day |
Gud noon friends, the ause is kinda dry..... Premier league tinz ℓ̊ guess |
mimiy05: wonderful..e-boo don dey hungry me buh i shall not be tempted #team e-single4 U̶̲̥̅̊я mind abi |
noordean: lol....AJ boss i hail oDouble Twale Ogami |
dania30: I'm very well...I will soon go and be doing okrika shopping for white shorts nauHey dats nice get one 4 U̶̲̥̅̊я broda. Aii |
NoorsPrada ℓ̊ go L♥√ oooo |
trendiitee: of course.....still phone ish abi?Yeah babe let's talk on BBM |


. As a matter of fact I don't have any e-boo o. I'm ebooLESS
I'm eSingle but too bad I'm nt ready to eMingle
. So I no know whre u get ur info from. And btw, sofri shake dt ur head, mk e no go fall
