₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,665 members, 8,427,500 topics. Date: Tuesday, 16 June 2026 at 04:24 AM

Toggle theme

AjGentle's Posts

Nairaland ForumAjGentle's ProfileAjGentle's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 17 pages)

NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:45pm On Aug 14, 2014
sodiqyinka: Im thinking option B.
Laughing 1 comot my belle ooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:44pm On Aug 14, 2014
sodiqyinka: oga. Wat is it dat u dnt understand abt not missing someone who's already taken? Becareful, Noordean doesnt play wit her damsel. And pls dnt go n mess wit mine. There r alot of awesome single girls u can miss in ds house. Dania30 is one of dem.
Oya Taiwo done enter am U̶̲̥̅̊ better comot 4 christ and put 4 girls deir (abeg naa joke ooo)
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:43pm On Aug 14, 2014
Taiye4Christ: Nabsprada, where are you? Missing you
*coughs and clears throat*
Na holy missing o, before ajgentle some people begin para for here
(Screams in Peace Voice (Fuji house of comotion)) Later they will say am nt gentle oo which 1 is Holy missing again holy mister ni
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:39pm On Aug 14, 2014
Taiye4Christ: Ajgentle, you no be gentle guy at all o. Oga heineken, I remain loyal sir
(Calls Neighbors) Oya everybody am i nt gentle
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:35pm On Aug 14, 2014
Elnino4ladies: I'm a prospective batch C corp memer...i rep UAM...i need warm reception asap...!
Now see a Freak!!! Eewo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:29pm On Aug 14, 2014
omaimoje: AH! I did nt gve mysef d title, westinfo4040 Biko cum n ansa ooooo. I can't fit shout o
Okay as you done do normal and upon sey u fyn small bribe me 2 make d title official (peeps 2 check if anyone is eavesdropping)
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:26pm On Aug 14, 2014
Idboyostic: baba no be so oo....abeg hold ur P.R.O oo, I no sabi where u see WEAPON oo not to talk of FASHIONED....abeg just hold am and let d God of pastor Kumuyi dey rest....as per wetn I bring...we go dey talk about am for closed door
I dey suspect you , no DP nauu you wan 4lo me talk bhind CLOSED Door
Which one of the following are you:
A) Boko haram
Β) Homo....
C) Ebola
D) Patience Jonathan coz
(Choose only one option)
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:23pm On Aug 14, 2014
Idboyostic: dp go hard oo, ur boy no hans na*cover face*
I sure sey naa me ugly pass 4 dis ause oya b4 i open my eyes DP!!!
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:22pm On Aug 14, 2014
Idboyostic: thesis bawo! D project work wey I do, I never recover from am(My Oga wan Kill me).....u kan say make I start thesis....abeg make u hold ur thesis oo
Laugh don turn bomb 4. My belle ooo (Idboyostic) cum comot am ooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:19pm On Aug 14, 2014
dstnd: ...

bros I no no.....oya call back
You no dey hear word nii... Mosquito chop d remaining credit finish
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:19pm On Aug 14, 2014
darlous: Good morning house!
Expecially to my fellow unilorite, idboyostic! That your intro no be small tin o, welcome bro.
Enough respect to the able chairman, the special advisers, the federal executive councils, the legislators, the administrators, the armed forces, the NGOs, the religious leaders (sexy ministries), the activist, the good mamas taking care of our men, the couples, the singles and all other civilians.
I kon throw way salute to everyone wey dey keep the forum active, abeeegiiiii una dey try! Weldone! Please keep it up cool
Abeg chop knuckle my guy U̶̲̥̅̊ make sense
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 12:16pm On Aug 14, 2014
jennyesh: Aj abeg o
It is my DUTY to RELATE with ausemates Prada WHERE HATH THOU WEN THOU HATH NEEDED
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 11:00pm On Aug 13, 2014
Horlawoomey: Rashfat my guy, Ajgentle, Taiye4Christ, AmegoA, Noordean and other members, you are all sighted, hope you guys are doing good
Yes boss
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:59pm On Aug 13, 2014
dstnd: yes ke my guy
I call you yesterday morning you no pick (crying) after which mosquito cum chop my credit
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:54pm On Aug 13, 2014
noordean: wu dey talk abt leftovers...,dat tin wey u put inside food for im wey he con dey purge so tey e no get stamina waka go work again,na dat kind food i go con chop??abeg no kill ds guy for mi
Haaaaa ..... Naa Original messing be dis Abeg make una no stop ooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:52pm On Aug 13, 2014
jennyesh: Noordean no dey use d eye wey u nd prada take dey live for house dey look me nd Sodiq o.. D fact say she lyk to dey warm warm food gv u no mean say na so i dey treat my sodiq.. My baby does nt eat leftovers unlike sm ppl
Eewoooooo . Prada must hear dis ....

Prada. Prada Prada(runs out to call her) untop dis Issue i must to relate
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:50pm On Aug 13, 2014
noordean: u dey shake head for mi abi
ℓ̊ just dey appy 4 you niii
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:48pm On Aug 13, 2014
dstnd: hello guys am finally in gud health......oya Wu mentioned my name.
DSTND!!!
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:27pm On Aug 13, 2014
omaimoje: shocked dat title big pass me ooo, lol. Tnkz al d same.... hw r u?
You are saying thanks and smiling you will xplain aww and where you did the fashion parade and who d̶̲̥̅̊ judges were without my permission ..... Chief Whip WHERE ARE U̶̲̥̅̊!!!
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:24pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: e no easy 2 read all the pages+if person consider d speed of light wey dis thread dey move.....u will be lazy 2 read previous pages if you don't av d zeal....sotey Oga Noordean talk say "em no fit read previous pages, say na 2 jump and pass sure pass".....August 03 @8:16pm....page 124
(Opens mouth till mosquito enters) haaaa haaa bros you 1 use dis thread write thesis ni shuOooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:22pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: Thanks miss, pls are you a Graduate of this present class? If yes which dept?
Oya sharperly update ur DP b4 ℓ̊ vex 4 U̶̲̥̅̊
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:20pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: Am a Unilorin Graduate from the Department of Economics.....After watching from the sidelines all these while, I decided to take an intensive training by reading from page 0-220 of this thread before joining the house fully today.

Before I proceed further, I will like to give honour to whom honour is due. Good day Mr Chairman(Akerry), Vice Chairman (Noordean), Claroo(Legal Adviser), Nasprada(Chief Judge), Enellcy(Coolest Babe/Special Adviser), Emekasi(Fin Sec), Hazinrajol(run away/welfare director-the woman with the longest name on C14), Mr Pero(riddle master), SodiqYinka(Impeccable time keeper) and all executive members I failed to mention.

Also greetings to some excellent members of the house, Orekelewa(Oga Chairman's lover) Trenditee-Adufe of Adufesexy ministries(Gentle gal/meeky's creamy babe), luvelycutebaby of the great UNN and not forgetting Taiye4christ, Ajgentle, Jennyesh, Heineken(abeg shey heineken go plenty for Osun Camp).....that have kept the latter house of the c14 thread going....God Bless you Guyz.....abeg if I do mistake no call your name abeg Forgive me....all the same I doff my hat for you people

If I hear say I no salute my own people (of the Greatest Unilorite!)
*Claroo (when I first saw this name, my mind flashed back to Unilorin law set 13'-you should be the same claroo-Sagacious Pepe's Friend(roomate to Doyin)
*Velounie
*Rashfat
*Curiouses
*Hollarmeelaycorn
*Dstnd
*Darlous
*Temigracie
*Iabdrazaq
*Olasmith......U guyz are Better By Far
Dis Guy want to de throne me as d official P.R.O in dis ause.
All weapon fashioned against me (MFM Spirit) Oya fall down and dieeeeeeee.....
Boss aww nau (winks) dat was a grand entry and b4 i go endorse u (Agbero Voice) Ki lo mu wa fawon boizzzz
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 9:49pm On Aug 13, 2014
ebrahyym: Hiiiii……mornin evry one, am a new member to nairaland, am following nd enjoy ur posts guys. so i'v decided t join u guys, am a buktown grduate. and a propctv collegue f urs on 4th nov. cheeeeers
U are welcum Boss
U̶̲̥̅̊я DP plss
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 9:47pm On Aug 13, 2014
jennyesh: Prada he shud call u if he nids anytn as per what? Hmmmmm Prada u wan reap for whr u no sow abi?... Ve bn d one nursing him to good health incase u dnt knw.. So abeg if u dey find who go call u ehn my dear u go waka go far.... I no dey use my man play
(Quickly takes a seat and tune in watching) gen Gen talk about 24 Season 24
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 9:43pm On Aug 13, 2014
wink
trendiitee: Morning house. Nabsprada swtie,how was ur nyt? Oga Akerry I hail oooo
Sodiqyinka able timekeeper, d lord is ur strength
Heineken, dat 1 u dey talk na story for d gods oo buh u re 4given sha
Noordean nd Taiye4Christ hope una no fight each other 4 dream oo
Luvlycutebay able chairlady,,u re sighted.
AjGentle,ur holy cane dey await u oooooo
Westinfo4040, rashfat, Holarwoomey, jennyesh, anugod, omaimoje, nd evry oda member of dis thread,, God bless u all. Much love frm me to u all.
I remain my humble self ADUFEsexy.
wink
trendiitee: Morning house. Nabsprada swtie,how was ur nyt? Oga Akerry I hail oooo
Sodiqyinka able timekeeper, d lord is ur strength
Heineken, dat 1 u dey talk na story for d gods oo buh u re 4given sha
Noordean nd Taiye4Christ hope una no fight each other 4 dream oo
Luvlycutebay able chairlady,,u re sighted.
AjGentle,ur holy cane dey await u oooooo
Westinfo4040, rashfat, Holarwoomey, jennyesh, anugod, omaimoje, nd evry oda member of dis thread,, God bless u all. Much love frm me to u all.
I remain my humble self ADUFEsexy.
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 9:41pm On Aug 13, 2014
noordean: no cause for alarm bro. she was only makin im happy
Aiit faithful lover (tongue out SMH)
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 9:39pm On Aug 13, 2014
Akerry: Good morning greatest otondo in d making.....i salute everyone making dis thread lively. All d e-love, e-hugs, holy and unholy kisses, e-fights, e-weddings, e-food, e-pregnancy.lol. Walahi! I love u guyz. May God almighty bless us all
Don't rush ogami with d hugs and kisses going around and d eyeings with a CAPITAL. "N" Vs "T" you will soon be getting e -babies
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 9:34pm On Aug 13, 2014
nabsprada: n jennyesh was busy e-liking evrybody,dearie mi,get well sooner dan soonest,we nid u hale n hearty,ur destiny nids u hale n hearty,call me if u nid anyfin u hear#smiling mischievously#..btw,tanks 4 countdown!
Nabsprada am suspecting you are u .......
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 11:33pm On Aug 12, 2014
Taiye4Christ: Ajgentle! Ajgentle!! Ajgentle!!!
Hahahahahaha. E be like say the guy don run o.
Cum nau
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 11:33pm On Aug 12, 2014
Taiye4Christ: Trendiitee to the rescue! What a darling you are.
Ehn, abeg that guy need holy cane seriously. Help
me flog those sambisa spirits comot for him body...
Wen unaa don dey share holy kiss
Pastor naa y 1 chop holy koboko abi u knw say anointing frm camp dey hot 4 my body
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 11:30pm On Aug 12, 2014
Taiye4Christ: Ok ok ok. I confess









That I ate rice and stew with fish for dinner.
#happy?
If ℓ̊ catch eeeeee
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by AjGentle(m): 10:47pm On Aug 12, 2014
Taiye4Christ: Hahahahahaha Kilode gan ni? You dis boy, what do you want?
I want you to confess # Spraying holy water# oya begin to talk

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 17 pages)