₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,287 members, 8,511,070 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 05:50 PM

Toggle theme

Aleem26's Posts

Nairaland Forum › Aleem26's Profile › Aleem26's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)

Politics › Re: Release The Letter Nigerian Govt First Wrote To Trump - Rufai Oseni (Video) by Aleem26(m): 5:49pm On Jul 23
Hmmm wisdom wisdom wisdom
Family › Re: I Want A Divorce!!!! by Aleem26(m): 2:15pm On Jul 23
Una no go invite us come wedding...una go deh invite us for divorce
Sense deh that one❓
Politics › Re: I Did Not Kill Him, He Died On Top Of Me Says Mistress Of Late Abacha by Aleem26(m): 2:32pm On Jul 21
So no b today wey women deh pass their Sis give their boyfriend doke...Nawa ooo
Romance › Re: Gboy Girls...what shud I do Abt this one? by Aleem26(m): 4:07pm On Jul 20
Abobi no pass where u pass come go ooo
Wetin deh the banny body pass infection...if u know u know
Sports › Re: Spain Vs Argentina: World Cup 2026 Final (1 - 0) On 19th July 2026 by Aleem26(m): 9:43pm On Jul 19
Different pattern 😂😂
Jobs/Vacancies › Re: Share Your Experience On This Job Advert by Aleem26(m): 8:36pm On Jul 19
Sonnobax15:
lipsrsealed
I remember back then in 2016, when i Ieft Delta for Niger state in search of Greener pastures. When I was leaving,I could remember my father warning me of the dangerous trip I was embarking on. Even my girlfriend then also warned me but my elder sister who was inviting me over kept pestering me to come over,that there were numerous job opportunities. angry. Omoh,na so I jump enter BIGJOE bus one early morning enter suleja that evening angry. The following day,when my mind was already settled down,I asked my sister what kind of job offer did she have for me, only for the werey to open her mouth and say that it was one of these adverts she saw angry. At that moment,I felt cold , running allover my body and I knew I must had equally lost my erection too ,cuz all my ginger and morale was killed immediately angry. I knew my father would roast me if I should call him and tell him about everything.

Las las,na furniture workshop,in the midst of abokis I take find myself angry.

Since then, whenever I come across these kind of adverts,I dey always dey imagine my sister face for inside and it always increase my anger issues 😡.

6 months of my life wasted for nothing. Las las,it was still my father who sent me transport for me to come back to ughelli.
I don laff scara everiwhere 🤣🤣
Sports › Re: France vs England: World Cup 2026 3rd Place Match (4 - 6) On 18th July 2026 by Aleem26(m): 11:23pm On Jul 18
Amovingman:
God did

England did
Congrats
Autos › Re: Nigerian Used 2013 Range Rover Evoque @ 8.5M by Aleem26(m): 7:27pm On Jul 18
I just deh reason how the OP wan feel like with dis una reply 😂😂😂
And e fit be say na truth una deh talk like that oo
Autos › Re: Nigerian Used 2013 Range Rover Evoque @ 8.5M by Aleem26(m): 4:50pm On Jul 18
banjicom:
Iku Baba Yeye oooo grin Kabiyesi oba awon mechanic cheesy
Laugh wan kpai me 😂😂😂😂
Autos › Re: 60 Tons Sided Trucks Available 6 Units Wants Job From Lagos by Aleem26(m): 11:17am On Jul 16
Cargo: Jumbo Bags
Truck Type: 45tons and Above Full-Sided Body Trucks with Good Tarpaulin Cover
Loading Point: ENL Terminal, Apapa, Lagos State
Destination: Kano State

💰 Rate: ₦75,000 Per Ton
Politics › Re: I Will Show Yayi Who I Am’ — Iyabo Obasanjo Declares Political War by Aleem26(m): 10:28am On Jul 16
He thinks money buys everything. The amount they offered was even insulting,” she added.

As I read am reach here...naso I stop
Na settlement mata
Family › Re: My Uncle Stays Too Long Whenever He Visits. Nobody Knows Why He Cant Leave... by Aleem26(m): 10:52am On Jul 15
Which kind family you from wey be say to open mouth talk for una na yawa...if no be your Aunt e go be Uncle shuuu
Crime › Re: NURTW Secretary, Toba Ajiboye, Assassinated In Lagos (Photo) by Aleem26(m): 7:11pm On Jul 14
Put screenshot here Abobi...I no get strength to deh follow you banter
Sonofgod1990:
Swear say I never dash you money on dis platform
Crime › Re: NURTW Secretary, Toba Ajiboye, Assassinated In Lagos (Photo) by Aleem26(m): 6:54pm On Jul 14
Omo werey 😂😂
U see am give me
Sonofgod1990:
But you follow dey beg me for 1k from the sportybet proceed
Crime › Re: NURTW Secretary, Toba Ajiboye, Assassinated In Lagos (Photo) by Aleem26(m): 5:48pm On Jul 14
U think say dem deh play Sporty for yard abi...Issokay
As u get freedom deh play Sporty u no like am bah @ Samueltemi follow am talk oo
Sonofgod1990:
Old News. I know the people behind his killing
Business › Re: What You Should Do When A Loan App Posts Your Obituary While You're Still Alive by Aleem26(m): 4:54pm On Jul 10
Na wa oo our country don happen to this Abobi if not wetin chase am enter shark
Romance › Re: She Collected 4500 And Put my number In Blacklist by Aleem26(m): 3:41pm On Jul 08
Dtruthspeaker:
Pity the boy small na hin need to put hin hand for socket before hin know say electricity dey shock person
😂😂
Romance › Re: She Collected 4500 And Put my number In Blacklist by Aleem26(m): 8:42pm On Jul 07
@Sonnobax15 come and see ooo 😂😂
OP How you deh feel when u deh type this sh*ts
Politics › Re: What’s Happening In Rivers State? by Aleem26(m): 7:50pm On Jul 02
Since morning na past 5 u deh post for una safety concern...una no safe oo. Pack comot for house ASAP.
ThugCheetah:
We saw people on parachutes dropping around airforce Rumuomasi this morning then helicopters have been flying low all day.. Are we safe?
Politics › Re: IGP Withdraws Police From Aje Residence Real Estate Agency by Aleem26(m): 11:27am On Jul 01
[quote author=Wickedfacts post=139885376]I gbadun this stat ooo
Goat get level pass them b that 😂😂
Phones › Re: Whatsapp Usernames: Chat Without Sharing Phone Numbers In Upcoming Update by Aleem26(m): 9:35am On Jul 01
Beta news for dating and hook up gees
Romance › Re: Am I The Only One?? by Aleem26(m): 8:05pm On Jun 29
Naso e be...u no go fit compare 30+ woman adventure to 18+...u wan kill am 😂😂 and those 30 deh get Love and Feelings pass them too
RollinTNDA:
And some of their toto still tight ooh
And them dey still fine despite age. One just send me her noodles they ask me if we can meet tomorrow say she miss my action.
Person wey I rough handle Sunday night oo

E come be like say them use knacking swear for 30+ women

Meanwhile the newly 18 year old babe I dey knack say I dey hit her ovaries during knacking say e dey pain her. Dey give excuse everytime I wan knack and she dey chop my money pass the 30+ woman oo
Romance › Re: Am I The Only One?? by Aleem26(m): 7:52pm On Jun 29
No be lie ..I confam wetin u talk
Family › Re: My Wife Gives Me One Day Each Month To See Other Women – Tunde Perry by Aleem26(m): 5:06pm On Jun 29
Wetin all this social media guys go cause ehhn 😂😂...no be small home go break for this talk ooo
Politics › Re: Trump, Tinubu Meeting Likely - Kayode Are, Nigeria’s US Ambassador by Aleem26(m): 4:37pm On Jun 29
I no trust that Man call Trump make e no go pin Baba ooo...e no go funny oo
Jobs/Vacancies › Re: Driver Needed by Aleem26(m): 6:19pm On Jun 28
Why u no fit create your own tread...make you post
SanctifiedSista:
PATPHIL RECRUITMENT AGENCY

PA/Driver needed at Jakande Lekki

Salary - 180k + HMO+Pension+leave allowance

To resume immediately

*Chat 08169827645*
Crime › Re: Don't Buy Phones Without Receipt, He Was Arrested Because Of This by Aleem26(m):
Na this kind case carry one cartel guy wey I sabi well go DSS go use one year...na smoke he deh sell d guy just come him bunk come take kpoo, after e take finish e no see money pay, e drop phone say make e hold first for the money...of which the seller no know say dem don kidnap and kill the owner of the phone wey the guy carry give am to hold.
Travel › Re: Why You Should Study In Belarus And Why Belarus Can Be The Best Alternative by Aleem26(m): 7:30pm On Jun 27
@Op I understand wetin u write for here pass u wey write am sef 😂😂
Romance › Re: My Friends Babe Has Become Harsh And Rude To Me Ever Since I Introduced My Girl. by Aleem26(m): 9:51am On Jun 27
U know say as e be like this now d contribution wey u deh go there go do wan end be that...cos na that your woman food u go deh chop...as u no go too deh patronize dem again. Na wetin deh Pepe her b that
Autos › Re: Foreign Used, Clean Title 2007 Toyota Corolla SE by Aleem26(m): 9:42am On Jun 27
@ OP this one na Avalon naa
Politics › Re: Debunking The Lies Of Bullet Didn't Penetrate Igboho And His Ambushed Men by Aleem26(m): 2:10am On Jun 27
Sure e big pass Anambla
lawani:
That forest they are hiding in should be bigger than some states in Nigeria

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)