Alickdavid's Posts
Nairaland Forum › Alickdavid's Profile › Alickdavid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 20 pages)
Nawa o Diffrent stories dat touches d heart. Germany, Spain n Portugal jus spoil peeps combo yestaday. Tank God i didn't bet bt God go punish dos countries. |
obysolid: wot will happen 2 my combo since england match is prosponed?if u won d remainin matches of dat combo, d odd 4 england match wil b recalculatd to 1.0 n ur bet get settld. Bt if u lost 1 of d rem matches, 4get ur moni o. |
analo: I tire oo,d odds no dey encourage person oo abi flood don affect dis our biz?lol. |
wasco24: kai am jst fed up wit dis betting, my 15k is gone for ntn, i wish dia is any oda online buzz wit les risk oooooosori bro. na so betting b oo if u make moni, withdraw am sharp sharp b4 u loose again. |
Sybellah: it shouldn't be returned, we won this abeg!lol. i stakd on dat match 2 bt my bet is stil pendin n i knw it'll b returnd. if u won it, has it bin settld? if it is 9rastake, it'll b returnd. |
Ofejiro20: Abeg mak una answa dis ques. I back ivory coast to win senegal which was almost done with ivory coast leading 2,dem suspend d match b cos of fight wetin happen to my bet?it wil b returned |
mrkels: Men no premiership today nibet on england leagues n conference na |
hehehe spam bot don catch sum peeps |
LORDEST: ALERT ALERT ALERT,.czezch 3 vs malta 1 at 82, odds for Czech to win 2.30,no dulling it tym to chop smal at 9ra betif na 9rastake, dem go return ur bet. dey ar jus so annoyin. |
basit322: guy any game posted here is all about or why cant u do ur own research rather dan complaininall about wat? ur post no even get meanin jus lyk u. abeg park wel joor |
cyif2003: guy y u dey take am personal wif me. No b me chop ur moni nashey i beg u make u comment on my post? Oga ade, mind ur business. |
cyif2003: note i neva said u jump on it. And if u did ur analysis y blame him?i'm nt blamin him. In my prev post, i said i did my analysis bt didn't find anytin on dat match. Abeg read n undastand posts b4 commentin. mtcheeewww |
cyif2003: lmao. Story dat touches. U guy shud not just jump at any picks u si here. Atleast kary out ur own analysis b4 placing a bet on it.4 ur information, i dn't jump on picks. i do my own analysis b4 i place bets. |
cyif2003: lmao. Story dat touches. U guy shud not just jump at any picks u si here. Atleast kary out ur own analysis b4 placing a bet on it. |
bravolyk: bro no vex abeg God of football betting fail mebros i no vex, jus dat i did my own research bt couldn't find anytin on dat match. |
bravolyk: Chai my spirit weak,my vioce dey crack i no fit shoutwhr u take get ur own galatasaray pick? abeg do beta analysis b4 postin picks o. $20 gone |
bravolyk: . Tru talkgalatasaray loosin o. trailin 2 nil |
udemzy_udex: my prayer for this seasonAMEN |
jackbennie: which betting sites offers over 1.59rastake does |
udemzy_udex: me don unfollow the thread...meet me in season3letz go there.... |
mrkels:lol. lwkmd. |
Phaymostip: Am back again...is been long you saw me......please where is the link for the next season!!!!!!!!!!welcom bak 4rm exile of d bookmarkers |
Nawa o... punting (losses) don make many peeps knw God o. evrybody dey pray 4 mornin nw. |
alickdavid: many stories dat touches d heart.i really feel 4 u guys o bt lets hope it'll get beta 2mrw. |
many stories dat touch d heart. hmmmm beta luck nxt tym. 9rastake dey fear 2 loose moni o. Jus returnin bets anyhw. Sumtyms, e good sha. |
bemagnify: hahahaha! My God is d most high yet he does nt smoke weed.Yes o. 2nd half, i went 4 2 over1.5 combo 4 frankfurt n hertha bsc n on 90th min, God jus make pandeborn comit PK. |
bemagnify: GOD! Go punish 9rastake if st pauli los or drawlol. wetin happen? dos ppl don dey do me strong tin sinz yestaday. |
udemzy_udex: HAPPY BIRTHDAY TO ME..Wow. Hapi bday n I wish u LLNP.
|
mrkels: abi o, most high odds self are likely not to happen, na big risk, u win 1 and loose 20Yes. High risk bt low stakes n u may win. Wat abt low odds i.e 1.22 dat ar lykly 2 happen; low risk bt high stakes n sumtyms u loose. |
toluxa1: You can say that because you won. If you have lost it will U come here saying this?Back 5 teams wit odds 1.35& c d result Avseen an hom team wit odd1.21 whyl away 18.67 n stil d hom team lost. undastand posts b4 comentin. |
toluxa1: You can say that because you won. If you have lost it will U come here saying this?Yes i wud Let me tel u dat d odd 4 America ws 1.35. I'd av as wel bet on d@ n loose bt i ws absolutely sure d@ gremio wud win. |
udemzy_udex: Thats if u don't knw what u're doing,u can even lose a bet with odd 1.30,in football anything can happeni don't knw y guys ar afraid of higher odds. america vs gremio d odd 4 gremio ws 9.25 in d 2ndhaf. i placd $5 & won |
