Alickdavid's Posts
Nairaland Forum › Alickdavid's Profile › Alickdavid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 20 pages)
elari: this falkanbergs draw wey una dey rejoice don spoil my odd game 2day o. Na wao. That how it is sha. When i smile, odas cry and when i laff odas . . .eeyah. sori bro |
udemzy_udex: Who follow my pick?Congrats bro. Draws n under/over2.5 ar d best bet 2 stake on nw. i'm stil testin d draw systm. I'm 75% sure abt draws nw. |
blink182: Please forget this match f̶̲̥̅̊☺я lay draw bet. When ♍Ɣ pattern picks a match f̶̲̥̅̊☺я draw, it most likely happens, sometimes 2goals ahead Iڪ equalized in extra time. So just forget it.bros we're usin d same system. |
Lots of Sure Over2.5 picks comin later 2day. Gud9yt |
bros michky, i drop dis case. abeg no vex. we jus dey waste d pages of dis thread. Gud9yt |
blink182: Udemzy Ǎ̜̣̍Ϟd David, chill. No need for this, its a waste of time. Just free the matter.yeah. case closd. bros michky abeg no boil o cos i go use u bath; i nid hot H2O. *joking* i jus wan mke u undastand. abeg no vex o. |
@michky read carefully wat blink wrote above and tel me if he's wrong? i tink u ar jus being sentimental. 4get abt wat happend in season1 nd lets move on witout sentiments. |
blink182: Dude you brag Ǎ̜̣̍Ϟd insult too much, who cares about your account or whatever. Just be careful with the way you speak Ǎ̜̣̍Ϟd can you explain †☺ ♍ε̲̣̣̣ by what you meant when you said 'be wise'? Maybe I'm the one getting it wrong, tell ♍ε̲̣̣̣ what you were actually trying †☺ say? |
Michky: Whatever!bros u dey vex? it's nt d@ i'm suportin any1 bt blink didn't say anythn bad. |
udemzy_udex: Oga blinks didn't say anything bad..Seconded |
I smell SCAMMERS in dis thread o. Guys, b careful o or ur moni go run pas flash.... |
av neva xperiencd any prob fundin thru d bank o. if u want 2 fund thru dia agents, its beta u goto dia syt, n search 4 agents in ur city n remeba neva pay 2 any1 u didn't c his/her name in d agent's list |
@ofejiro Wel, one man's food is anoda man's poison. As 4 me, I prefer d bank to dos agents cos dem neva fail me b4; always fast n reliable. My deposits only take Maximum 2 hrs 2 fund afta deposit. |
cyif2003: i replied ur mail. D agent wil send my moni back today. U av to use d bonus to beti suggest u pay in2 dia diamond accnt nd stop patronizin dia agents. |
davidoisamoje: how do I do that and u did not reply my last mail and have 9rast.ake funded ur account now becouse my own is going to 4days nowd day u askd dis same questn, i xplaind evrytin clearly. its bd wen u kip askin d same s |
elari: . . . Hehehe, microsim tins sha. . .na the 41mp carl zeins camera dey trip me pass. Am so hapi everyone is happy. Alickdavid, i don ask of u 4 dis thread tire. . .bros i dey wit una o. kinda busy 2day. |
@ Mickhy na braintee vs dartford spoil my combo. over2.5. d@ braintee town must b relegated by force by fire. jus 1 goal dem no fit score. wat a useles team |
elari: bro Alickdavid, awfar u follow so?d odds 4 over1.5 2 low so i didn't ff. i only do over1.5 wen match is goales after HT den d odds wud b 1.74 And u knw dis eng teams always score b4 HT |
brazil serie b: abc vs asa; america vs gremio, joinville vs boa esporte all over2.5 Gud9yt. |
Michky: Lucky you. But, weda na today dem collect ya money or not. One thing is sure, you're still gonna pay the bookies weda you like it or not. But i thank God for you sha.congrats 9rastake don chop my moni. Ar u api nw? Bad Belle |
davidoisamoje: pls I need this ans fast abegu can use it 2 fund and withdraw frm bet.365 |
over2.5 braintee town, telford utd, grimsby t, macclesfield town and hereford utd. All in England conference. Stake wat u can afford to loose to avoid stories dat touch. |
I tank God say i no bet 2day o. I wntd 2 bet on dat alborg cos dem no dey disapoint me. 4tunately, MTN no gt ntwrk. I bin wan stake 50% of my accnt o. Chai MTN, u do me beta 2day. And na etibaba i dey use b4 o, jus said i shud try MTN 2day. |
mrkels: QPR just make me loss dollarstry am wit over2.5 and tel me if its posibu. u b genius if u win al |
mrkels: QPR just make me loss dollarsu win am? yes or no. if no, e no dey posible. |
toluxa1: E be like say PSV don dey crazy ba? Hmmmlol. lwkmd. Bros, no worry dem go score |
Tena11: 10 fold is what I. Asked after.D Commandment here is no abusive words. That's Y Mrkels didn't respond to ur abuses. So stop abusin o or u'd b dealt wit by d e-Judge. |
Tena11: 10 fold is what I. Asked after.Ok My advice is first try Doubles, den Trebles, if u succed, then u can try 5 fold. Don't try 10 fold o cos u can't win it. U no b Psychic, or ar u? |
udemzy_udex: Bros football betting no be HYIP oooo,u wan do 80fold??80 fold? lol. lwkmd. e b lyk say d guy wan buy Limo and Aeroplane. Dis thread won't stop makin me laff. |
LORDEST: u kan wt 50dolazsThx. Gud9yt guys. I don laf tire. Gudluck to ur pending bets nd always rememba 2 stake wisely o. |
@mybettingtips abeg ansa my questn na. hw much do i nid 2 start d lay stuf wen stakin $5. abeg ansa me fast make i run comot here. i don laf tire, my ribs don dey pain me. |
mrkels: Men I tire o, 2 straight loss. It seems people don't analyse games again, they just drop picks.lol. lwkmd. lwtmb. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 20 pages)
s