₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,742 members, 8,519,178 topics. Date: Sunday, 15 November 2026 at 07:21 PM

Toggle theme

Allahji's Posts

Nairaland Forum › Allahji's Profile › Allahji's Posts

1 (of 1 pages)

Celebrities › Re: Pictures From Shan George's Album Launch. by allahji(m): 9:09am On Nov 23, 2010
abeg make una free her grin grin grin grin
Romance › My Gal Frnd Think Am Sellfish by allahji(op): 12:36pm On Nov 19, 2010
actually b4 we started dating,am a student,whch she no dat it's nt easy.dey ws sum money she wnted me 2 give 2 her.which things did'nt wrk out d way i plain,so dat lead 2 sum missundastnding whch i had wit her early dis month.if dat ws'nt enuf! & nw she is demandin 4 anoda cash and a lap cote i promise her,lst 9nite wen she ws passin my street,she flash me.i cm out,lo& behold i call her d gal no gree answer me.she dey xpect me 2 carry d lap cote run cm meet her,because any xm she dey pass.i dey alway run go catch up with her,but 2 her supriz! e no wrk out d way she thnk am.i call her on phone,she refuse 2 pick. pls u guyz shud advize me on wat 2 do,cos 4 me i don tya
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need To Get My Younger Brother A Girlfriend (with Picture) by allahji(m): 12:01pm On Nov 19, 2010
grin dis 1 even if na dash
Dating And Meet-up Zone › Re: I Need To Get My Younger Brother A Girlfriend (with Picture) by allahji(m): 11:57am On Nov 19, 2010
u try! gud sista,y u no runs u frnd 4am!

1 (of 1 pages)